Song parody of

Cover Me [Album]

by Wiz Kid

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Cover Me [Album] song by Wiz Kid.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

It's Kel P vibes Tonight where the party dey Where my people dey Where the shayo dey wey go make man feel alright Tonight when nobody dey eh Na who go dey No throw-way Yeah yeah No forget say your dream no fit happen for one night yeah And when e happen make you enjoy this life say na one life Yeah yeah And when the journey bin dey start dem go look dem go dislike yeah yeah Say no time your man dey live like him adjust life Baby cover me Baby cover me Baby cover me Just for tonight Cover me Baby cover me Baby cover me o Just for tonight Ko se mi lat'ibere o Toba dale ama soro yeee Ko se mi lat'ibere o ohh My baby my baby my baby You got to know what the music do to me She say na the music make her fall for me She say my music got a hold on her She say my music got a hold on her This life wey you see fit make you pai now Life dey wey money can buy now I don tey i don tey i don try now No be everything you see for life you yan now woo Tonight where the party dey Where my people dey Where the shayo dey wey go make man feel alright Tonight when nobody dey eh Na who go dey No throw-way Yeah yeah Baby cover me Baby cover me Baby cover me Just for tonight Cover me Baby cover me Baby cover me o Just for tonight Ko se mi lat'ibere o Toba dale ama soro yeee Ko se mi lat'ibere o ohh My baby my baby my baby Mix Musa

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Cover Me [Album]

3.1M
18,910     475

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Who is the soft voice behind the ukulele version of “Over the Rainbow”?
A Gabby Pahinui
B Israel Kamakawiwoʻole
C Dennis Pavao
D Keali'i Reichel

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Wiz Kid tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io