Song parody of

Life [Album]

by Ycee

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Life [Album] song by Ycee.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Hmm mmm mmm Hmm uh no on on Life Yea uh ye ah Ti aye ba she e leshe o E get how life be sometimes E go throw you left right front center Are you gallant Ti aye ba she e leshe o Sho ma tun aye she o sho ma sho ma Taye ba ba le je ooo Sho ma tunle she o tunle tunle Ti'aye ba na en kumo yen Sho ma su re te o su re su re Oh ey ey uh nene I don't wanna know know know Wetin eye don see before before Everyman get him hustle We don tey for that trouble Wey don blow C4 Omo I might never go go go Where you don go before before See na you geti muscle But na me get the hustle wey don pay before But life go dey play the game for your mind Fit to tell you say it's alright To dey believe the hype for your life Sometimes you don't fuck with life When it happens don't be surprised Na till then it clear for your eye Some people fail to realise Sometimes don't fuck with life Ti aye ba she e leshe o Sho ma tun aye she o sho ma sho ma Taye ba ba le je ooo Sho ma tunle she o tunle tunle Ti'aye ba na en kumo yen Sho ma su re te o su re su re O G without exposure Mehn na lie e dey lie Young G got that exposure Cus na fly I dey fly I've been through it and I barely survived yeah I've seen it all that's why I'm never surprised Seen a kid lose his mom the same day he arrived They ain't have a heart to heart They ain't even seen eye to eye I've seen a nigga struggle just to get 9 5 Now we gotta work 5 midnight Trying to get right Get it the right way Niggas gotta do everything Bosses want sexual favours Girls getting fully butt naked Just to earn minimum wage I sit here steady looking for clarity Niggas in my comment looking for charity I just take my problems drown them in Hennessy Oh and baba god let my mama bury me But life go dey play the game for your mind Fit to tell you say it's alright To dey believe the hype for your life Sometimes you don't fuck with life When it happens don't be surprised Na till then it clear for your eye Some people fail to realise Sometimes don't fuck with life Hmmm don't don't don't fuck with life Say don't don't don't fuck with life Ti aye ba she e leshe o Sho ma tun aye she o sho ma sho ma Taye ba ba le je ooo Sho ma tunle she o tunle tunle Ti'aye ba na en kumo yen Sho ma su re te o su re su re Mr Odee

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Roger Taylor is the drummer in which band?
A Pink Floyd
B The Rolling Stones
C Queen
D AC/DC

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Ycee tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io