Song parody of

Suffri

by Nneka

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Suffri song by Nneka.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians We dey talk of the redemption, naija, naija We dey talk of resolutions, oya Tell me where the solution because nothing dey change We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake All these lies so Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul, eh eh Na only d rich man still dey gain oh All d moni where I dey go oh Still u see, na only poor man dey suffer Brother, your wish is my order, oh But nothing dey change, we just dey yan We just dey spray, we just dey rake, all these lies Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul, eh eh Bridge Suffri, suffri with my soul oh Suffri, suffri with my soul oh… jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul, eh eh Oga fulfill my wishes to travel to distant places But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces As life goes on, I remember all the things I have achieved Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit To see us rise we must rejuvenate Na bottem we dey teh teh Na bottom we dey teh teh Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long Jeh o jeh jeh jeh o

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Suffri

1.2M
6,620     94

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
What is the name of Sia's first album?
A OnlySee
B Some People Have Real Problems
C Healing is Difficult
D Colour the Small One

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Nneka tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!