Anybody

Burna Boy

4 fans

Burna Boy

Damini Ogulu (born 2 July 1991), better known by his stage name Burna Boy, is a Nigerian Afrofusion singer and songwriter. He is the grandson of Benson Idonije. more »


Year:
2019
3:09
3,231 
#25

 Struggling with Anybody? Become a better singer in 30 days with these videos!

Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh

I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi

Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

You won chop kpe you never work
Na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Very soon expecting
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

 Struggling with Anybody? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu, Malik Venna, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong

Lyrics © BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Anybody Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Anybody Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/36421266/Burna+Boy/Anybody>.

    Missing lyrics by Burna Boy?

    Know any other songs by Burna Boy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Anybody

    51.1M
    285.3K     7,434

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what year was the first Woodstock festival held?
    A 1968
    B 1980
    C 1969
    D 1970

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Burna Boy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!