Elegushi

Jaywillz, 1da Banton, Deejay J Masta

1 fan

Jaywillz

Jaywillz is a musical artist known for his versatile style and captivating performances. He has made a name for himself with his unique blend of Afrobeats, R&B, and hip-hop, creating a sound that appeals to a wide audience. With his smooth vocals and relatable lyrics, Jaywillz has gained a significant following and continues to make waves in the music industry. more »


2:56

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I feel in love with you
I found peace with you
Holding your hand and am fine
So I dey cast and bind
Any bagger wey try mumu
Girl you dey do voodoo
Everyday feel like new
And am strong with you

Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow

Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow

So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o

So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o

Many people dey ask me
Wetin I see inside you
Wey dey make me no wan gree
If dem know dem go take you away ooo
Cos this love dey sweet ooo
Edey sweet like tombo and sugar
Pinok butter coco bonvita
Edey slap edey sweet edey sweet like udara nwanu olololo

And I no dey lie ooo
As the thing dey stand Gidigbo for my heart

Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow

Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow

So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o

So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Lyrics © CTSO MUSIC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Elegushi Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Elegushi Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8232061/Jaywillz/Elegushi>.

    Missing lyrics by Jaywillz?

    Know any other songs by Jaywillz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Fleetwood Mac's "Go Your Own Way" is lyrically a...
    A Breakup song
    B Mourning song
    C Love song
    D Country song

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jaywillz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!