The Kick
Wande Coal, Don Jazzy
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
When you hear the kick When you hear the kick Here comes big man Jazzy Original producer Excuse me Omo ele Keep rocking like that ooo There comes the WC Original black diamond Excuse me omo ele Keep rocking like that oh Yeh, shii She say make i wife am But i get so many girls I no fit lie for am Ha ha ha And i dey die for am Anything she say she want And i go buy for am First time wey i sike am He just be like say make i bite am Bite am No not to spite am I go take my time to decide for am No be say we just dey make mouth And as you see me man i can't shout They like the way wey we dey spend cash And when they see us all the lady go dey bend yansh, yeah Sexy gon get it Her pocket don punch She say she gon sell it She say she want a goody bag Yeah she gon get it The ball is in your court I hope you gon lick it, kick it One by, one by one Two by two On the line, the line Wait, wait, wait, wait You no dey see, you no dey see You won chop everything You won chop everything Oya wait No be my fault cos am the best Na him make dem won rush me When you hear the kick One by, one by one Two by two (two by two) On the line Wait, wait, wait You no dey see, you no dey see You won touch everything You won chop You won chop Oya wait No be my fault cos am the best Na him make dem won rush me I like the way you shaking your body The way you moving your body Oya sare baby je a jo jo I like the way you pushing your body The way you put it down on me Oya sun mo bi je a lo jo I love the way you shaking your body The way you moving your body Oya sare baby je a jo jo I see you baby You can come nearer Let me see you clearer Tele mi je a lole All i want for my birthday is a booty call And he be me way sing that booty call He be me wande coal wey sing that song with the r2bees And i hope say you dey come Baby come and pose for the photograph Unless i won't sign that autograph I know say when i speak this rhymes All my ghanian friends When they hear am dem start to dey laugh When you hear the kick One by, one by one Two by two On the line, on the line Wait, wait, wait, wait You no dey see, you no dey see You won chop everything You won chop everything Oya wait No be my fault cos am the best Na him make dem won rush me When you hear the kick Make you start to whine One by, one by one Two by two On the line Wait, wait, wait You no dey see, you no dey see You won touch everything You won chop You won chop Oya wait No be my fault cos am the best Na him make dem won rush me No be say we just dey make mouth And as you see me mehn, i can't shout They like the way wey we dey spend cash And when they see us all the lady go dey bend yansh No be say we just dey make mouth And as you see me mehn, i can't shout They like the way wey we dey spend cash And when they see us all the lady go dey bend yansh Sexy gon get it Her pocket don punch She say she gon sell it She say she want a goody bag Yeah she gon get it The ball is in your court I hope you gon kick it One by, one by one Two by two On the line, line line Wait, wait, wait You no dey see, you no dey see You won touch everything You won chop everything You won chop everything Oya wait No be my fault cos am the best Na him make dem won rush me When you hear the kick One by, one by one Two by two On the line, line line Wait, wait, wait You no dey see, you no dey see You won touch everything You won chop everything You won chop everything Oya wait No be my fault cos am the best Na him make dem won rush me When you hear the kick make you start to whine When you hear the kick make you start to whine When you hear the kick make you start to whine When you hear the kick make you start to whine When you hear the kick make you start to whine When you hear the kick
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: ARCHIBONG U MICHAEL, OLUWATOBI MINLAH
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"The Kick Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/786/Wande+Coal/The+Kick>.
Discuss the The Kick Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In