Jonathan Been Try

Daniel Wilson

1 fan

Daniel Wilson

Daniel Wilson is a musical artist known for his soulful and experimental style. Hailing from Ypsilanti, Michigan, his music combines elements of electronic, R&B, and indie pop. Known for his smooth vocals and introspective lyrics, Wilson has gained a dedicated following with releases like "Will You" and "Killed Ya." His unique sound and captivating performances have solidified his position as a rising talent in the music industry. more »


3:36
14 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oooooo, See the persecution
Wey the man been face oo
Eheyy
Na who say President Jonathan no try
Na lie them talk
Na who say President Jona no been try
Na lie them talk
Na who say President Jonathan no try
Na lie them talk
Na who say President Jona no been try
Na lie them talk
Eeii! Them go tell you say black na white
And wayo you say day na night
Dem go manipulate you with lie
So countryman make you open your eye
Make you waka go round this country
You go see with me
Say the poor man been dey make money
For this economy
So if anybody tell you say
Good luck Jonathan been fail
Tell them na lie, I say na lie
Jonathan been try
Walie-talie Jonathan been try
Walie-talie Jonathan been try
Uhh... My people
Walie-talie Jonathan been try
Walie-talie Jonathan been try
Aaaahhh Bwoy
Na who say President Jonathan no care
Na lie them talk
Na who say President Jona too dey fear
Na lie them talk
Oooh
Na who say President Jonathan no care
Na lie them talk
Na who say President Jona too dey fear
Na lie them talk
Oooh...
But Jonathan na peaceful man
And the man get a very good plan
But bad belle people dem know
Na him dem gada to spoil him show
But with good luck Nigeria been dey grow
Transformation been don dey show
Milik and honey don dey flow
So if anybody tell you say
Good luck Jonathan been fail
Tell them na lie
I say na lie Jonathan been try
Walie-talie Jonathan been try
Nnnmm..... see the roads airport
Walie-talie Jonathan been try
Railways are working again
Walie-talie Jonathan been try
Mega watts of power ooh ooh
Walie-talie Jonathan been try
And they want to spoil him name
Na lie them talk
Heba
Na lie them talk
Them say na them be your messiah
Na lie them talk
Them say na only them sabi rule naija
Hmmmm..
Na lie them talk
The bloodshed wey the people been plan
Na your phone call wey save our land
Nigerian people are grateful
We wish you comeback to rule us again
Make you see as our economy just dey fall
Omo the way the hunger the hammer, oga the suffer no be small
So if anybody tell you say
Good luck Jonathan been fail
Tell them na lie, I say na lie
Jonathan been try
Walie-talie Jonathan been try
Agricultural innovation (Come on, come on)
Walie-talie Jonathan been try
Money don borku for farmers hand
Walie-talie Jonathan been try
Almajiri education
Woo woo wo wo woi
Walie-talie Jonathan been try
Youth and women mobilization
Walie-talie Jonathan been try
Democratic super hero
Yeah,yeah
Walie-talie Jonathan been try
Your works won't not be in vain
Walie-talie Jonathan been try
Daniel Wilson come again
Nnnmm
Walie-talie Jonathan been try
Walie-talie Jonathan been try

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Daniel Wilson

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jonathan Been Try Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jonathan Been Try Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5637282/Daniel+Wilson/Jonathan+Been+Try>.

    Missing lyrics by Daniel Wilson?

    Know any other songs by Daniel Wilson? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Jonathan Been Try

    249
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I turned on the lights, the TV, and the radio. Still I can't escape _____ of you."
    A because
    B the thought
    C the ghost
    D the part

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Daniel Wilson tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!