Jaiye

Shaurel

0 fans

Shaurel


3:35

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Aye Aye Aye ye
It's Friday night and I wan chill 
Hit my mans to come hang with me 
Baby fine let's get drunk tonight 
No no no this round is on me  
See this party 
We go dey inside 
And you'll be rocking me on the low 
Cus I can never do you wrong 

Kama jaiye lo 
Bring some Arizona today 
And I Dey like the way you whine that waist 
Dey make me craze  
I just want a taste 
And I Dey gbadun this your vibe 

Oya baby o no go dey form, no dey cacu o  
Make you dey dance to my Gbedu o 
Oja mi laya bo n se redi o redi o 
Oya baby o no go dey form no dey cacu 
She say she sabi the zanku o 
Me sef I sabi the gbeku o gbeku o 

This your love got me wanting some more 
It's not enough girl I'm longing for more
Oya pade mi ni isale baby 
Show me love ragabomi
I'll be your man tonight 
Shey you go be my lady 

Kama jaiye lo 
Bring some Arizona today 
And I Dey like the way you whine that waist 
Dey make me craze  
I just want a taste 
And I Dey gbadun this your vibe 

Oya baby o no go dey form, no dey cacu o  
Make you dey dance to my Gbedu o 
Oja mi laya bo n se redi o redi o 
Oya baby o no go dey form no dey cacu o
She  say she sabi the zanku o 
Me sef I sabi the gbeku o gbeku o

Ah isale ni ijo wa 
Mo fe no e dollar 
Fe no e pounds  
Baby ah isale ni ijo wa
Mo fe no e dollar 
Fe no e pounds 

Aye Aye Aye ye
Aye Aye Aye ye
Aye Aye Aye ye 
Aye Aye Aye ye 

And I Dey like the way you whine that waist 
Dey make me craze  
I just want a taste 
And I Dey gbadun this your vibe 

Oya baby o no go dey form, no dey cacu o  
Make you dey dance to my Gbedu o 
Oja mi laya bo n se redi o redi o 
Oya baby o no go dey form no dey cacu 
She say she sabi the zanku o 
Me sef I sabi the gbeku o gbeku o

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Adeyemi Victor

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jaiye Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jaiye Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4739928/Shaurel/Jaiye>.

    Missing lyrics by Shaurel?

    Know any other songs by Shaurel? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Oh, the misery -- everybody wants to be my _______"
    A fantasy
    B destiny
    C melody
    D enemy

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Shaurel tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!