Selense II [Album]
Harrysong, Dice Ailes, Iyanya
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Ladies and gentlemen gossip dey for town No wonder the boy don dey selense selense oh sense Sista abeggi selense selense oh sense Dem say president na him dey call hin phone selense oh sense Even the Mercedes no be bulletproof selense oh sense Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh sense iyea From May 29th we don dey for June 12 selense Before we go know Christmas go be June 10 Everybody ni Nija Selense Congo Orangey Limpopo Zambezi Who no want us to selense na hin sabi selense He don jollof selense Ha one selense Ha two selense Because there is no one greater than Jehovah Lord Divine Now the boy don dey selense selense oh sense Sista abeggi selense selense oh sense Dem say president na him dey call hin phone selense oh sense Even the Mercedes no be bulletproof selense oh sense Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh sense Remember all the facts only dem say guys no go blow dem say But the other day dem try kidnap am when he show dem say Sheyy you hear say Otedola dey call hin phone no bi dem say It doesn't it mean him beeen dey chopulate on him label no bi me say oo Aiye ma le I been dey sing the things wetin I do dem copy oh oh oh selense Dey copy the swaggs stealing my name spelling it different selense So what a time to be alive I think am killing it God don dey selense I got the keys keys to the house keys to the Mercedes ooh oh oh No wonder the boy don dey selense selense oh sense Sista abeggi selense selense oh sense Dem say president na him dey call hin phone selense oh sense Even the Mercedes no be bulletproof selense oh sense Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh sense He just dey show her sexy body selense Dey say Iyanya don dey old he no go marry selense Dem say which day we go see your own assurance selense or sense Ika gualamo lele selense Oga police o selense wetin be dis oo selense Oga forget the boys oo selense he wan to vex oo heyy Now the boy don dey selense selense oh sense Ooh sista abeggi selense selense oh sense Ha everybody don dey selense selense oh sense Ehyy Africa don dey selense selense oh sense Haa haa Alterplate hin don dey selense oh sense Young Alfa don dey selense Oohai everybody don dey selense Haai young Alfa
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: AYOLEYI HANNIEL SOLOMON, OLIVER JESSY EZE, OLUWATOBILOBA DANIEL ANIDUGBE, TARE HARRY OKIRI
Lyrics © Downtown Music Publishing
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Selense II [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2548098/Iyanya/Selense+II+%5BAlbum%5D>.
Discuss the Selense II [Album] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In