Òròkórò
Mr Eazi, Angélique Kidjo
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Orokoro Zagadat Oh oh oh Orokoro (it's Kel P vibes) Ohun to ba wu elenu lo fi n soro (orokoro) Ko si ohun te le fi eleda mi se (orokoro) You know sey normally me o ki n pariwo (orokoro) Ohun t'Oluwa se ko tan ni koro O ya follow me kalo o Make you see the kind of love I dey see O ya follow me kalo o, ye Tele mi je a lo o Make you see the kind of love Oluwa show me, mi o le paro o Paro o 'Cause all the money wey you get o You no fit carry am go below And all the padi wey you get o Oju la ri we no know the koko Upon the nose wey we geti o We no fit smell all the bad people Na Baba God wey me get o Na Baba God wey me get o, oh, oh ye Ohun to ba wu elenu lo fi n soro (orokoro) Ko si ohun te le fi eleda mi se (orokoro) You know sey normally me o ki n pariwo (orokoro) Ohun t'Oluwa se ko tan ni koro Mmm who badda? Ko sohun badda Throw me arrow mo dapada I dey pray to Jesu Jah Jehovah Giving thanks 'cause everything in order Thank you Lord for giving manner Only peace wey I desire As an old soldier I no retire Thousand years I go still dey fire 'Cause all the money wey you get o You no fit carry am go below And all the padi wey you get o Oju la ri we no know the koko Upon the nose wey we geti o We no fit smell all the bad people Na Baba God wey me get o Na Baba God wey me get o, oh, oh ye Ohun to ba wu elenu lo fi n soro (orokoro) Ko si ohun te le fi eleda mi se (orokoro) You know sey normally me o ki n pariwo (orokoro) Ohun t'Oluwa se ko tan ni koro E da mi lohun e je n korin E je n jaye tori aye o dun o E wa dide, e wa ka lo jo E da mi lohun e je n korin E je n jaye tori aye o dun o E wa dide, e wa ka lo jo Onikaluku ti o wa aye (orokoro) O ni iya oni baba o Oluwa lo ni ase agbara (orokoro) E rora ti a ba fe soro o E wa dide, e wa ka lo jo
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Oluwatosin Ajibade, Angelique Kidjo, Joshua Nkansah, Oluwaseun Hassan, Udoma Amba
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Òròkórò Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13171608/Ang%C3%A9lique+Kidjo/%C3%92r%C3%B2k%C3%B3r%C3%B2>.
Discuss the Òròkórò Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In