Elon Musk [Fireboy DML Remix]
Fireboy DML, Shallipopi, Zlatan
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
(Aha) wait They call me Shallipopi (B-) Ibile (Busy) All these my Southie boys (ah) Rands e dey body Dubai, dirhams dey body Yankee, dolápo dey body (kuron'be) Elon Musk sef na Pluto boy (Pluto) Eh, he na Tesla kid Pulling up in a Tesla toy Eh, no bitch boy See, no go dey Funds dey low-key, no go play Shallipopi, I work all day Plutomania, we fly all day Inside that your Evian so Another Evian dey inside Inside that your Evian (Evian) Another Evian dey inside Inside that your Evian so Another Evian dey inside Inside that your Evian Another Evian dey inside All these Elon Musk boys Para dey body (dem dey vex) BTC dey body (too much) Money dey body (plenty) All these Elon Musk boys (dem dey) Para dey body (ah, dem dey vex) BTC dey body (o por) Money dey (ahn) It's the remix of the remix (Elon-lon) You know the steez (Elon-lon) Roll cannabis Your baka like Tesla, I gat the keys (Elon-lon) Ah, I stack (Elon-lon) I smoke, (Elon-lon) I puff and pass (Elon-lon) I loud (Elon-lon) I choke, I jogodo 'til I reach high cloud (Elon-lon) Abena please no dey doubt E no be clout, my shekere no dey bounce No go dey show, no dey proud Idan no dey bow Only when I wan kiss you down there, yeah Bad girl, say she wanna f*ck to the anthem All these Elon Musk boys Para dey body (dem dey vex) BTC dey body (too much) Money dey body (plenty) All these Elon Musk boys (dem dey) Para dey body (ah, dem dey vex) BTC dey body (o por) Money dey (say, say) Ahn, kuron'be Money too choke abeg One Azul, twelve people, e no fit be my cartel (for where?) Look at my squad, you can tell If you no see AP, you go see Areaway take up Cartier Ahh, all these ones (all these ones), then these ones (these ones) These ones, when you see them make way (make way) Evian dey (Evian dey), maga dey (maga dey) So therefore, every day na payday (say) I say, no go put body if you no get mind (get mind) Unless your mind go dey (go dey) Ah, you wan chop life, you no wan pay price (pay price) My guy, na there you go dey (ayy) Ayy, kuron'be All these my Southie boys (ah) Rands e dey body Dubai, dirhams dey body Yankee, dolápo dey body Elon-lon-lon (Elon, Elon) Elon, 'Lon (Elon) Elon-lon-lon, Elon, Elon Shalli what? Shallipopi Elon-lon-lon, Elon, 'Lon Elon-lon-lon, Elon, 'Lon (ayy) How do I pay, boss? Send aza or send wallet Payment received, na he credit BTC? Now you don confirm Evian dey? (Evian dey) Evian dey Now you don confirm Evian dey? (Wait, wait) Evian dey, eh Evian dey (Evian dey) Evian dey (Evian dey) Evian dey (Evian dey) Evian dey (Evian dey)
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Elon Musk [Fireboy DML Remix] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12207098/Zlatan/Elon+Musk+%5BFireboy+DML+Remix%5D>.
Discuss the Elon Musk [Fireboy DML Remix] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In