Killin Dem

Burna Boy, Zlatan

4 fans

Burna Boy

Damini Ogulu (born 2 July 1991), better known by his stage name Burna Boy, is a Nigerian Afrofusion singer and songwriter. He is the grandson of Benson Idonije. more »


Year:
2019
3:41
4,492 
#55

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

(Abulabulaluelu) gbe body eh
(Abulabulalua) (it's Kel P vibes)
Zlatan

Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja

Je o mo!
(Popopo popopo popopo popopo popopo po po)
Gbe body e, (po) 
Grr, gbese gbese, gbe soul e
Eh eh 
Grr, gbese gbese

Jojo kijo jo
Make you no dey filo kulo lo
Jolo mi jolo, eh
Where the money, where the money? Nana nana, ahh ah

Won ni elo ni (elo ni)
We making money rush rush like indomie (indomie)
Ah, suppose that ya worth it (my Lordy)
Baby sho mo Giuseppe Zanotti (Zanotti ah)
Je o mo!

Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound dem like that)
Oga boss make I no be abeleja (ahh, ah)

You are not Ayefele, so what's your excuse? (Whoa)
It is my time there's nothing you can do
Oya gbese bi eni to de fe ja Kung Fu
Ibile ibile mo wo le de, other rappers sonu
Oya, who dey, who dey who dey who dey?
Zlatan Ibile, Burna l'ewon lere
Won m'ogun l'efo won lon mu mi sere
Won gun yan mi kere nisin mo fimu won fan fere
Oya, Halle, Hallelujah
Rap n ta lenu se bi ti suya
Ma je ko ya e lenu tin ba lo ra Bimmer
Able God lasan legbo te lo n shiver
Ekule lo so fun toko toko
Mo ti wole ko ma needi kon dibo
Baba e, ju mari mari ju pac o, eruku ni mo ba to
Mo gbe Zanku wole, mo ni ko fade Shaku Shaku 
Je o mo!

Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound them like that)
Oga boss make I no be abeleja, eh

Yenyen o, yenyen o
Back in the days dem dey use me do yeye o yeye o
What's on my wrist, on my neck? E be Dia o, Dia o
I no dey look Uche, I dey denge o, pele o ahh ah

Won ni elo ni (elo ni)
We making money rush rush like indomie (indomie)
Ah, suppose that ya worth it (my Lordy)
Baby sho mo Giuseppe Zanotti (Zanotti ah)
Je o mo!

Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound them like that)
Oga boss make I no be abeleja, ahh ah

Tear when killing them sha
(It's STG)

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu, Kevin Peters, Piriye Isokrari, Zlatan Ibile

Lyrics © Universal Music Publishing Group, SENTRIC MUSIC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Killin Dem Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Killin Dem Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/36421262/Burna+Boy/Killin+Dem>.

    Missing lyrics by Burna Boy?

    Know any other songs by Burna Boy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Killin Dem

    25M
    102.1K     3,683

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Scaramouche, Scaramouche, can you do the fandango…"
    A Foo Fighters – Times Like These
    B The Beach Boys - I Get Around
    C Queen - Bohemian Rhapsody
    D Natasha Bedingfield - Unwritten

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Burna Boy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!