Peace

Big Whavez

0 fans

Big Whavez


Year:
2024
#2

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

As I Dey work I Dey pray
And I Dey pray, I Dey wait for the day 
Wait for the day the hustle go pay
(Wey the hustle go pay)

And I Dey run my race on relay
So many things wey man gat to say
Dem never know I get dreams I Dey chase
(I get dreams I dey chase)

Hennessy for my cup oh (Hennessy)
No hear wetin dem talk oh
E never reach my turn oh
And if e reach, we go vibe till thy kingdom come oh

Hennessy for my cup oh (Hennessy)
No hear wetin dem talk oh
E never reach my turn oh
And if e reach, we go vibe till thy kingdom come oh

Ah ah ah ah
Nobody can take my peace away
Ah ah ah ah ah ah ah
No dey send no they look uche face
Ah ah ah ah
Nobody can take my peace away
Ah ah ah ah ah ah ah
No fit stop the blessings and grace 

And e don tey I Dey grind 
As I Dey grind na money I Dey find
Wetin man see you no go fit understand 
(You no go fit understand)

The future bright coz I don see the sign 
They love the sound coz my sound is divine 
Them never know I be God special design
(I be God special design)

Many things don sup oh 
No fit talk oh
Story long oh   (story long)
Ekelebe burst oh 
People run oh 
No go dull oh
Man I’ve seen it all oh
No give up    (no give up)
I no fit fall oh
And I still Dey run oh
Still Dey bomb oh
I no fit stop 


Hennessy for my cup oh (Hennessy)
No hear wetin dem talk oh
E never reach my turn oh
And if e reach, we go vibe till thy kingdom come oh

Hennessy for my cup oh (Hennessy)
No hear wetin dem talk oh
E never reach my turn oh
And if e reach, we go vibe till thy kingdom come oh


Ah ah ah ah
Nobody can take my peace
Ah ah ah ah ah ah ah
No dey send no they look uche face


Hennessy for my cup oh (Hennessy)
No hear wetin dem talk oh
E never reach my turn oh
And if e reach, we go vibe till thy kingdom come oh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

 

Written by: Jeremiah Lega

Submitted by tshokunbi02 on February 18, 2024

Discuss these Peace Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Peace Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/172530/Big+Whavez/Peace>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Watch the song video

    Peace

    16
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The Scorpions "Follow the Moskva Down to ___________"?
    A Gorky Track
    B Gorky Park
    C Junction Shark
    D Gorky Yard

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!