God Of Miracle

Kel Cypha Feat. Uncle DIA & Boc Madaki

2 fans

Kel Cypha Feat. Uncle DIA & Boc Madaki

Nigerian Rapper, Actor And Father...


Year:
2023
136 
#2

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

KEL CYPHA (VERSE ONE) 

Nothing Like That Mehn
Kel Cypha...
You Say, You Say! 
"Clears Throat"
You See Ehmmm? 

Oga Pontius Pilate, Enter New Year with one leg

Some Church rat, plus high men, Dem Don dey pray for my death

some say I change, climate, Like Murpheus I just rym it. 

Lamba Goma like Jayjay, Orkuoto ekeneze Like Goje, Oya go Jain! 

Me I dey general market dey sell my market. 

I hear from Judith and Caleb say blow na grace of God, no be by talent. 

Police sef see me as target before I take shortcut, Dem knack a man palette.

I no get money for wallet, last night I spray for club, this na tears after death. 

I spent cold nights on a rough sea...
I'm so far gone like the north east...
rugged like ripped up jeans...
I heavy I dey pour spit...

shock like Adam when he burst eve...
like herdsmen I dey nurse beef...
The Lord taketh and the Lord gives...
Plus I came with punchlines wey dey burst Teeth...


UNCLE DIA (SECOND VERSE) 

See the way I dey bounce through the valley of the shadow of death

Even devil sef e gas to confess

Say the boy get ororo for head

See the way him dey dey flow easy no stress 

Now they try to put a hex on me, heaven says Hell No this one is blessed

Now Reminiscing how the life that I'm living right now was my prayer request

Well they thought that they buried a seed but I germinated

congratulations, glad I made it

Even when the industry is saturated 

I'ma reach the peak till they ask how we did it 

Jibi rayuwa na toh abin mamaki 

Girma kaman an Zuba taki

Magen gida ya zama zaki

Albarku ga naka ga naki

but the Living God that I Serve 
na him dey watch my back like CCTv

Evil men may try hard but I get power that was given to me

so me I no dey taya
mu bar su chan a baya....Tintini 

the devil is a liar,
the devil is a liar... 
make e kuku free me

BOC MADAKI (VERSE THREE) 

For Say You No Dey By My Side 
No Be Small Tears For Dey My Eye 

Shey Make I Cry? Or Make I Smile 
Shey I Dey Happy, Shey I Lied?? 

The Day Phil Chase Died I Cried 
Gashi Wa Irin Mu Ba A Hype 

Duk Da Bamu Yi Mu Nanata 
Bana Ji Kamar Ba Kan Ta 

Don Yawan Yi Mana Abubuwan Al’ajibi Baya Sa Ubangiji Ya Gaji 

Ga Kariyan Da Yake Mun,Shigowa Na Kan Sa Duk Mai Mugun Nufi Ya Tafi 

In Zamu Yi Wasa Warwason Tiketin Ake Yi Like Buhun Kudi A Gari 

Ta Dalilin Sa Na Kubuta Daga Hannun Magabta Da Munanan Yanayi 

Miracle No Dey Tire Jesus 

They Used To Say I Do Not Deserve....

....The Job But Now Dem Dey Hire Me First 
Wuta Kawai.

Me Just Dey Fire Me Verse...

Switch Level To A Better Me Version... 
Fadin Gaskiya Attract Foes...

But We Advance Bro...

Ina Ta Kumfa Da Hard Flows,But I No Dey Lather With Soap

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

 

Written by: Kelly Cypha

Submitted by Kelcypha on May 17, 2023

Discuss these God Of Miracle Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "God Of Miracle Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/159436/Kel+Cypha+Feat.+Uncle+DIA+%26+Boc+Madaki/God+Of+Miracle>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Watch the song video

    God Of Miracle

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What band has hits like Counting Stars, Apologize, and Good Life?
    A OneRepublic
    B Imagine Dragons
    C Coldplay
    D One Direction

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!