Don't rush
Classic fayn
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Intro Oh na na classic fayn Oh na na classic fayn Oh na na classic fayn Oh na na classic fayn I no be shy guy So I no mind If you no accept my type Cause I be fire If I slow down who go stand by Everytime I dey hear from Uganda And if you can't take my place go away You dey make me mad you dey fall my hand No regret if I no relate ooo Bad Belle o ma gbe Dont come again oo Hook You know say I be bad boy I no dey form porch e Anytime anywhere you know say I dey concur Killo shele gangan From lagos to London You know say na me Dem dey give all the thumbs up You know say I be bad boy I no dey form porche Anytime anywhere you know say I dey concur Killo shele gangan From lagos to London You know say na me Dem dey give all the thumbs up Chorus Don't rush don't rush Calm down everything is on God I will never suffer no be mouth oo All I know say you have to stay strong Ahan don't rush don't rush Calm down everything is on God I will never suffer no be mouth oo All I know say you have to stay strong Verse 2 Let me tell you what I don't rely on (tell me) I don't joke with my share And people wey dey judge I hope say you perfect Me I know say you no dey carry first Tell me what a good guy never do right When hin dey hustle from day to moonlight I don read from Genesis to revelation The things wey I see don pass vision Well I'm patient I'm not impotent Struggling to be the greatest Some say it's nonsense But I will shock dem When dey see say the boy don pass them Well I'm patient I'm not impotent (impotent) Struggling to be the greatest Some say its nonsense But I will shock them When dey see say the boy don pass them Hook You know say I be bad boy I no dey form porch e Anytime anywhere you know say I dey concur Killo shele gangan From lagos to London You know say na me Dem dey give all the thumbs up You know say I be bad boy I no dey form porche Anytime anywhere you know say I dey concur Killo shele gangan From lagos to London You know say na me Dem dey give all the thumbs up Chorus Don't rush don't rush Calm down everything is on God I will never suffer no be mouth oo All I know say you have to stay strong Ahan don't rush don't rush Calm down everything is on God I will never suffer no be mouth oo All I know say you have to stay strong Outro Well I'm patient I'm not impotent Struggling to be the greatest Some say it's nonsense But I will shock dem When dey see say the boy don pass them Well I'm patient I'm not impotent (impotent) Struggling to be the greatest Some say its nonsense But I will shock them When dey see say the boy don pass them
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Translation
Translate these lyrics to another language:
Select another language:
- - Select -
- 简体中文 (Chinese - Simplified)
- 繁體中文 (Chinese - Traditional)
- Español (Spanish)
- Esperanto (Esperanto)
- 日本語 (Japanese)
- Português (Portuguese)
- Deutsch (German)
- العربية (Arabic)
- Français (French)
- Русский (Russian)
- ಕನ್ನಡ (Kannada)
- 한국어 (Korean)
- עברית (Hebrew)
- Gaeilge (Irish)
- Українська (Ukrainian)
- اردو (Urdu)
- Magyar (Hungarian)
- मानक हिन्दी (Hindi)
- Indonesia (Indonesian)
- Italiano (Italian)
- தமிழ் (Tamil)
- Türkçe (Turkish)
- తెలుగు (Telugu)
- ภาษาไทย (Thai)
- Tiếng Việt (Vietnamese)
- Čeština (Czech)
- Polski (Polish)
- Bahasa Indonesia (Indonesian)
- Românește (Romanian)
- Nederlands (Dutch)
- Ελληνικά (Greek)
- Latinum (Latin)
- Svenska (Swedish)
- Dansk (Danish)
- Suomi (Finnish)
- فارسی (Persian)
- ייִדיש (Yiddish)
- հայերեն (Armenian)
- Norsk (Norwegian)
- English (English)
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Don't rush Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/115324/Classic+fayn/Don%27t+rush>.
Discuss these Don't rush Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In