Mosquito Song

Seun Kuti

0 fans

Seun Kuti

Oluseun Anikulapo Kuti (born 11 January 1983), commonly known as Seun Kuti, is a Nigerian musician, and the youngest son of legendary afrobeat pioneer Fela Kuti. Seun leads his father's former band Egypt 80. more »


Year:
2008
7:25
457 
#4

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

E get one think wey we don dey live with (We Africans)
E get one think wey we don dey live with (We Africans)
Na small matter but na big matter too (We Africans)
This matter don happen to you and me (We Africans)
This matter don happen to you and me (We Africans)

Na wetin be this matter sef
Na wetin be this matter sef
Mosquito dey bitin me
E bite me I sick for body

E bite me for hand (Mosquitto dey)
E bite me for leg (Mosquitto dey)
E bite me for ear (Mosquitto dey)
Even bite me for mouth (Mosquito dey)
E bite me for nose (Mosquito dey)
E bite me for yansh (Mosquito dey)
Event bit me blo cos (Mosquito dey)

Ha ra ra ra
Tell me now now now now
Tell me now now now now now now

We don tire to dey sick
We don tire to dey die
Every day of every weel
E dey happen for your eye
Na the government of the people
No put clean water for the people
Na the government of the people
No take good care of the people

So I say make una hear
Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)
Till we die finish una go (Stop the corruption)
Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)
Till we die finish una go (Stop the corruption)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: KUTI OLUWASEUN ANIKULAPO

Lyrics © LILI LOUISE MUSIQUE

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mosquito Song Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mosquito Song Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/14429309/Seun+Kuti/Mosquito+Song>.

    Missing lyrics by Seun Kuti?

    Know any other songs by Seun Kuti? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Mosquito Song

    349.3K
    925     31

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the British rock band Queen's best-selling studio album to date?
    A Made In Heaven (1995)
    B Greatest Hits (1981)
    C The Game (1980)
    D A Night At The Opera (1975)

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Seun Kuti tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!