Jo dada

Rapzy mania

0 fans

Rapzy mania


2:33

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Huh huh huh
Rapzy mania a ikakuka
We Dey step on the dance floor lagbo shayo
Ati awon sexy ladies tiwon ti shayo
If your mama no go soro let party till early momo
If your papa no go soro me no go mind to chop your pomon
Omode yi jo dada
Fibadi e faraya
You Dey make me go gaga
She your body nah fire
Omode yi jo dada
Fibadi e faraya
You Dey make me go gaga
She your body nah fire
Omode why no Dey do me like that
Na me Dey spend nah you Dey form yanga
Oh oh my gad I must tell my guys
This kind kele must not go like that
For this night I go hold am tight
After party we Dey go my side
Jedi and paraga one man down
Next time we jam omo oma sa
She Dey f*ck with my brain and my senses
Nah only you get the key to my settings
Gbogbo kirakita yio ma Leyin
Olomoge ma kanmi leyin
This your body to gbewa
Jeka shere malo lera
Wetin I get for mind
Na only god fit save us
gbewa
Jeka shere malo lera
Wetin I get for mind
Na only god fit save us
Oh bae oh bae babe oh bae oh baby huhuhu
We Dey step on the dance floor lagbo shayo
Ati awon sexy ladies tiwon ti shayo
If your mama no go soro let party till early momo
If your papa no go soro me no go mind to chop your pomon
Omode yi jo dada
Fibadi e faraya
You Dey make me go gaga
She your body nah fire
Omode yi jo dada
Fibadi e faraya
You Dey make me go gaga
She your body nah fire
Yeh eh eh oh bae oh baby I'm coming oh baby

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Apanpa Abolaji

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jo dada Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jo dada Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9171300/Rapzy+mania/Jo+dada>.

    Missing lyrics by Rapzy mania?

    Know any other songs by Rapzy mania? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Yesterday" by the Beatles is the most-covered song ever recorded; which performer has NOT covered it?
    A Ray Charles
    B Aretha Franklin
    C Nina Simone
    D Boyz II Men

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Rapzy mania tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!