Awake (feat. Fosa & Mayan)

Chuvano

0 fans

Chuvano


2:51

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Eh
My Grace is big enough oh
(Put the bang)
I tell them my grace is big enough oh

Now e Dey pain Dem say I last
Say I Dey hustle to my last
(Oluwa cover me oh, I Go dey hustle and grind)
Now E Dey pain say I no give up
(Dem no go see me give up)
Say I Dey hustle till I reach the top
(Oh na, eh)

Me I Dey awake
(Baba cover me oh)
And The boy geti grace
Oh na
Say Me I Dey awake
(Make I no carry last oh)
And I go hustle till I reach the top
Woah woah woah
(Put the bang bang say)

I be the boy wey nobody believe
Guarantee Dey but dem push me for street
I don see the rainbows
Color no Dey shock me
E no get the thing wey my eye e never see for here
(And I Dey give dem give dem)

The boy geti grace (eh ah yeah)
(In the club in the stereo give dem give dem)
Me I Dey awake
(Oluwa cover me)
I Dey hustle and I no give up... no
(I no go give up)
And I go push am till I reach the top
Woah oh oh
(Make I no carry last oh)
Me I Dey awake
Wake wake wake wake wake
Wake wake
Me I Dey awake
Wake wake wake wake wake
Wake
I no Dey sleep
The boy e Dey hustle
Tey tey tey tey
And them know oh
(Dem must feel this one)

Oh Aii
That's why my grace is big enough oh
(All of my ladies dem turn up the place one time)
(Dem must feel this one)
I tell them my grace is big enough oh
(All of my guys dem burn up the place one time)
(Dem must feel this one)

Oh Aii
That's why my grace is big enough oh
(All of my ladies dem turn up the place one time)
That's why me I Dey awake
I tell them my grace is big enough oh
(All of my guys dem burn up the place one time)
Even though say
The hustle é Dey tey tey tey tey
Me I geti grace
(Turn up the place one time)

Na personal race I Dey
Na why I Dey pray make Oluwa Dey cover me Oh
I no Dey innocent
Na why me I Dey pray make Oluwa Dey cover me oh
Say jejeli dey my lane
Na why I Dey pray make Oluwa Dey cover me oh
As I no Dey owe landlord
Na why I Dey pray make Oluwa Dey cover me oh
Cover me oh ehn ehn
Cover me oh ehn ehn
(Oluwa must cover oh, cover me)
Cover me oh ehn ehn
Cover me oh ehn ehn
Cover me oh ehn ehn
Cover me oh ehn ehn
Cover me oh ehn ehn
Cover me oh ehn ehn
(Spiritual)

Me I Dey awake
(All of my guys dem bounce to beat, all of the girls them twerk fi the beat)
I Dey hustle and I no give up
(All of my guys dem bounce to beat, all of the girls them twerk fi the beat)
I say Me I Dey awake
Wake wake wake wake wake
Wake
I no Dey sleep no oh oh
(Cover me oh)

Da skillz on the beat oh Lord!

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Chukwuneku Otuya

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Awake (feat. Fosa & Mayan) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Awake (feat. Fosa & Mayan) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9156422/Chuvano/Awake+%28feat.+Fosa+%26+Mayan%29>.

    Missing lyrics by Chuvano?

    Know any other songs by Chuvano? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who of the following is not a Dutch singer-songwriter?
    A Peter Fox
    B Davina Michelle
    C Gerard Joling
    D Danny Vera

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chuvano tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!