Tales by Moonlight

Ras Tweener

0 fans

Ras Tweener


3:33
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

How e dey be na tweener
Wetin dey play na
Why you just dey inside room like this
Omo Guy I dey on my Dracula vibes no reason me
Papa tell me say i be bad pikin i dey give am stress ohh
E no even dey proud of me i dey bring am disgrace ohh
I don't dwell in negativity me i no look uche face
Bless my mama
for the nine months wey you labor
Carry belle you no abort am
Daddy I'm doing my best
Make you no look me dey vex
Thinking I might be a fool
Back when I dropped outta school
But I understand you
So i am praying for you
Pray that you stay for me
Ehhh
This na my story ohh
Tales by moonlight
I Dey by myself ohh
Call me a loner
Rolling my kpoli ohh
Yes I'm a stoner eh
Yes I'm stoner eh
Yes I'm a stoner eh
This na my story ohh
Tales by moonlight
I Dey by myself ohh
Call me a loner
Rolling my kpoli ohh
Yes I'm a stoner eh
Yes I'm stoner eh
Yes I'm a stoner eh
When I was a child I was scared of the darkness
I'm all grown now I crave for the darkness
I get pleasure sitting in silence
Don't mean I don't really wanna have friends
I'm a negu with a really deep conscience
My actions got Consequence
I don't really wanna follow up no trends
I'm just moving in my sequence
In my defense
I'm a negu who tends
To not shake hands
And I really no send
Cuz y'all pretend
Do you comprehend
Life No be contest
But I will contend
What's rightfully mine
Stay content
Grateful for mine
Rich negu,spending alone time
Please make sense if you loan my time
This na my story ohh
Tales by moonlight
I Dey by myself ohh
Call me a loner
Rolling my kpoli ohh
Yes I'm a stoner eh
Yes I'm stoner eh
Yes I'm a stoner eh
This na my story ohh
Tales by moonlight
I Dey by myself ohh
Call me a loner
Rolling my kpoli ohh
Yes I'm a stoner eh
Yes I'm stoner eh
Yes I'm a stoner eh
This na my story ohh
Tales by moonlight
I Dey by myself ohh
Call me a loner
Rolling my kpoli ohh
Yes I'm a stoner eh
Yes I'm stoner eh
Yes I'm a stoner eh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Toboulayefa Yalah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Tales by Moonlight Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Tales by Moonlight Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9141563/Ras+Tweener/Tales+by+Moonlight>.

    Missing lyrics by Ras Tweener?

    Know any other songs by Ras Tweener? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the name of Madonna’s first studio album, released in 1983?
    A Madonna
    B Pre-Madonna
    C True Blue
    D Music

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ras Tweener tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!