This Time Around

Dc Don Chima

0 fans

Dc Don Chima


2:32
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Okay
Eh eh
Eh eh eh
It's dc
Eh eh eh eh
Abeg make them call Mumsy for this one
Eh eh eh eh
Oburo childs
Make I talk my mind
Blessing sef e dey follow me
Me I no go lie
Enemies they are chasing me
Make I call mama
Make she sef dey pray for me
As Me no get papa
Make Me sef E Dey try for me

No be small matter
This time around
E go soon better
Pass me the loud
Money go yakpa
I no need comma
Motor for mama
Make I talk am out

I say No be small matter
My sweet mama
Tell me what you want
This time around
Shey be na Patience Okoli
My sweet mama
Omo Who Dey one check am
Pretty mama
Shebi na Patience okoli
My sweet mama
Omo Who Dey one check am
Pretty mama

Well I was young when it happened
Real life, I was 10 or 11
The Ak on their hands 47
No shit, it was December 7th
Popsy did you make it heaven
Talk to God make he fight our battle
I go try, I go make things dey happen
I'll be like Thor in this real life battle
Yes E no easy, I go try
If na song, I go record all the time
Open up, Make you sef dey understand
If no be God, I no know where I for stand
This kind plane, Me no know where e go land
Stand strong me I know say you Dey try
But Mumsy I no want make you Dey cry
Oh lord please keep  her alive
So I Dey pray make she kpim kpim for me
Bless me, oya give me money
Make I change many things
The thing choke shey you know as be

Make I talk my mind
Blessing sef e dey follow me
Me I no go lie
Enemies are chasing me
Make I call mama
Make she sef dey pray for me
Me no get papa
Me sef I Dey try for me

No be small matter
This time around
E go soon better
Pass me the loud

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: CHIMAOBI OKOLI

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the This Time Around Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "This Time Around Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8965445/Dc+Don+Chima/This+Time+Around>.

    Missing lyrics by Dc Don Chima?

    Know any other songs by Dc Don Chima? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    To which Hasidic branch was the singer Matisyahu attached for a period of time?
    A Breslov
    B Lubavitch
    C Belz
    D Satmar

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dc Don Chima tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!