Boogie Down
Speechless
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Oh oh Oh oh oh Eh eh eh Omo ele what's wrong with you Shey you no dey hear the tune Wey dey make the girls dem go low Yeah na tinny drop the tune Sofunmi kini issue She say I'm not in the mood Girl I'm a put you in the mood Moonboy want rock with you But she's kinda shy You don't need to be shy You just need to get high Baby don't kill the vibe I'm a be by your side And if you want me all night Girl I'm a show you my style But you go promise me say You no go loud am Before i know she dey boogie down boogie down down With her big bum big bum bum Wey dey make moonboy dey craze Omo she dey cause gobe And her face is gentle still But the way she move that thing E dey make my head dey spin Oh my God she's killing me Onto the next now we in my room Yeah she wanna va vroom Ye motifosara What's going on me i don't know Yeah she moving slow Yeah she moving sleek I don't really know But she gat me tipsy Omo kilowa 'nso Girl your body gat me on tour Girl your body put me on low Girl your body put me on mode Yeah I'm coming hard I'm feeling it I'm coming hard If you don't stop I'm gon blow If you don't stop But she's kinda shy You don't need to be shy You just need to get high Baby don't kill the vibe I'm a be by your side And if you want me all night Girl I'm a show you my style But you go promise me say You no go loud am Before i know she dey boogie down boogie down down With her big bum big bum bum Wey dey make moonboy dey craze Omo she dey cause gobe And her face is gentle still But the way she move that thing E dey make my head dey spin Oh my God she's killing me (Oh my God she's killing me)
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Boogie Down Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8821825/Speechless/Boogie+Down>.
Discuss the Boogie Down Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In