Kooda (feat. Trista Olayinka)

Sammy Oma

0 fans

Sammy Oma


3:01
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

After dem kill person
Dem go come dey do like innocent
Kilowade ati fed up
E don reach mek we break up
The money no dey reach person
And e hard for a poor man to dey give person
Ijo wo gan la fe wake up
E don reach mek we break up

Omo some don dey Japa si America
La vida loca oo
Aarira later visa lo n gba de Canada
But if we Japa for the matter
Who go solve the matter oo
I tell them never boat lon wo dey Italy

Se won fe kaama jiya ni
Ola Eledua nii
Suffer for kill person eh eh
Oye ka maa bizza ni
Lola Alawurabi
(Chants)

Sapa (kooda)
Sebi tori e ni mo se n sapa (kooda)
Bi Omo tio ni rich papa (kooda)
Awon girls woah won fimi gapa (kooda)

Sapa (kooda)
Inside my Caba (kooda)
You no dey hear better tungba (kooda)
Who you wan come dey use gapa (kooda)

Ise mii
Teba ti ba mi ri ise mii
Ke wa pe mi kaa ma lo
Tori mi o ni se lorrrr
It's allowed
Many thing's allowed
Kin se bi ka jagba ka maa lorr
Tori p'o nise lowo

Omo some don dey Japa si America
La vida loca oo
Aarira later visa lo n gba de Canada
But if we Japa for the matter
Who go solve the matter oo
I tell them never boat lon wo dey Italy

After dem kill person
Dem go come dey do like innocent
Kilowade ati fed up
E don reach mek we break up
The money no dey reach person
And e hard for a poor man to dey give person
Ijo wo gan la fe wake up
E don reach mek we breake up

Se won fe kaama jiya ni
Ola Eledua nii
Suffer for kill person eh eh
Oye ka maa bizza ni
Lola Alawurabi
(Chants)

Sapa (kooda)
Sebi tori e ni mo se n sapa (kooda)
Bi Omo tio ni rich papa (kooda)
Awon girls woah won fimi gapa (kooda)

Sapa (kooda)
Inside my Caba (kooda)
You no dey hear better tungba (kooda)
Who you wan come dey use gapa (kooda)

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Omolara Nurudeen

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Kooda (feat. Trista Olayinka) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Kooda (feat. Trista Olayinka) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8793157/Sammy+Oma/Kooda+%28feat.+Trista+Olayinka%29>.

    Missing lyrics by Sammy Oma?

    Know any other songs by Sammy Oma? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Hurts So ____" is a song by John Mellencamp.
    A Good
    B Right
    C Much
    D Bad

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sammy Oma tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!