Je ka lo (Let's Go)
SPLIFFY AFRICA
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Mama ye! Mama ye! Mama ye! We outside we Dey ganja Fine fine girls everyday dem Dey jakpa Friday night Adey on my kick anor be kiddie no be today wey I come town I say this girl she nasty see hop in my ride make we go make we run town So many things You for see If you Dey cage now you be free Slow down for me ehh Go down for only me eh I say my lady Doreen ma so eeden She say shun Dey Blunt, Come Dey plus me I say anor fit If we fight today I know morro we go fix Go down don't shout From bloom bar we go bounce Afe wei die ano eeden Spliffy in the sound I no like straight dress obaa show me that thong (Show me that) Je ki a lo Je ki a lo lo lo lo Oya Lo Oya lo lo lo lol Fa ma me oh fa ma me oh oh Fa ma me oh oh oh (Only me oh) Je ki a lo Je ki a lo lo lo lo Oya Lo Oya lo lo lo lol Fa ma me oh fa ma me oh oh Fa ma me oh oh oh (Only me oh) I say ale (Ale le le le) Oya le (Oya ale le le le) Ale (Ale le le le) Oya le(Oya ale le le le) Show me the things you dey need Tell me the things you Dey see Today adey come there quick Mmpa no so ego be hasty Show me the things you dey need Tell me the things you Dey see Today Adey come there quick Mmpa no so ego be hasty From the north to the south mo be gye Atanfo mo nyinaa mo be fe Abi bad boy and a good boy never play with me enye saaaa wo be gye Go down don't shout From bloom bar we go bounce Afe wei die ano eeden Spliffy in the sound I no like straight dress obaa show me that thong (Show me that) Je ki a lo Je ki a lo lo lo lo Oya Lo Oya lo lo lo lol Fa ma me oh fa ma me oh oh Fa ma me oh oh oh (Only me oh) Je ki a lo Je ki a lo lo lo lo Oya Lo Oya lo lo lo lol Fa ma me oh fa ma me oh oh Fa ma me oh oh oh (Only me oh) I say ale (Ale le le le) Oya le (Oya ale le le le) Ale (Ale le le le) Oya le (Oya ale le le le)
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Je ka lo (Let's Go) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8756376/SPLIFFY+AFRICA/Je+ka+lo+%28Let%27s+Go%29>.
Discuss the Je ka lo (Let's Go) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In