Democrazy
Davolee
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Dem all crazy (Omode yi) This is not democracy (Scolly Entertainment) Democrazy democrazy I mean dem all crazy or are they not crazy How we really got here tala mabi Our government aren't democratic They forcing s on us (On us) In I'ma country issa mess (Issa mess) Many don japa see e don red Wey bandits dey threaten the government (The government) I've on my grind while they tag me lazy Lazy ass youth while I'm grinding daily Too bad egbami k'erami Poverty dey kill popo n pani Many many don go Shey make we dey talk about the one's wey dem kidnap Shebi na the one's we know we yarn Nobody fit to save we only Jah ayy Dem all crazy (Dem all crazy) This is not democrazy (This is not democrazy) You want to see crazy Dem all crazy (Dem all crazy) This is not democrazy (This is not democrazy) This is not democrazy (Not democrazy) This is not democrazy (Not democrazy) Democracy is about the Chibok girls And how they took the lives of innocent Mama Uche don go bury Uche papa Since like Tuesday dem dey find Elizabeth Democracy is about the president (Democracy is about the president) On how he's dead and how he's still not dead (On how he's dead and how he's still not dead) He still dey tour dey touchdown everywhere Wetin dey sup for Naija very weird As e be now yawa fit gas E soh fun oni Burukutu k'elewe sha No go dey leave your dogs for calabar bar bar na As e be now yawa fit gas E soh fun oni Burukutu k'elewe sha No go dey leave your dogs for calabar bar bar na Dem all crazy (Dem all crazy) This is not democrazy (This is not democrazy) Dem all crazy (Dem all crazy) This is not democrazy (This is not democrazy) This is not demo crazy This is not democrazy (This is not democrazy) This is not democrazy (This is not democrazy) (Omode yi)
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: DAVID SHOKOYA, OKIKIOLU AWOYELE
Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Democrazy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8657950/Davolee/Democrazy>.
Discuss the Democrazy Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In