Pay Day

Bette

0 fans

Bette


2:37

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

You no like stress but you want make money
You no like work but you come like jolly
E get as owu go blow you e go be like say them off lights
E no go bad as you fine as you fresh make you make money chop life
Ahah if the future no bright we go on torch follow am
On torch shine am
And if the hustle no pay we go join hand push am eh eh
Together we go make am
Walking up and down
Working day and night
From Maraba down to Ojuelegba
We dey hustle for the money
And we dey hustle for the pay day
Walking up and down
Working day and night
From Guagualada down to Ikeja
We dey hustle for the money
And we dey hustle for the pay day
Pay day pay day
Hustle for the money
Pay day pay day
We dey hustle for the pay day
Pay day pay day
Ahah Aya ya ya
Pay day pay day
We dey hustle for the pay day
Battery wey full e go still low
Our prayers na make charger no blow
All man dey for him own lane oh
Na wetin you suppose know
Every woman got a wedding day
Every woman love her wedding day
Aah ah ah
Everybody got a birthday
And everybody love their birthday
Aah ya ya yaa
But every hustler got a pay day
Every hustle get a pay day
Ah ah
Every hustle got a pay day
Every hustler get a pay day
Walking up and down
Working day and night
From Maraba down to Ojuelegba
We dey hustle for the money
And we dey hustle for the pay day
Walking up and down
Working day and night
From Guagualada down to Ikeja
We dey hustle for the money
And we dey hustle for the pay day

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Edward Bette

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pay Day Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pay Day Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8628552/Bette/Pay+Day>.

    Missing lyrics by Bette?

    Know any other songs by Bette? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    From which Muse song are the lyrics: "Far away. This ship is taking me far away"?
    A Starlight
    B Plug In Baby
    C Absolution
    D Super Massive Blackhole

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bette tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!