Medicine

C.J Klassic

0 fans

C.J Klassic


3:22

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Intro
Medicine oh
Come give me your medicine oh
Gbo gbo ni shi alogbo
Girl, I have been catching cold
I need you to take me home
Come be that fire wey go warm me tire
E dey do me like fever see me I dey shiver
Sweet like Fanta nobody fit do me
Like you do me baby, like you do shade
The things you do me baby
Make me want spend my money
Baby waka she re
Cos you make my medulla don they go payanyan
Payanyan, Payanyan, Payanyan
Payanyan Payanyan, Payanyan
Payanyan Payanyan Payanyan ooh
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
Want to Kpa, kpa kpa
Want to kpa
Want to kpa, kpa, kpa
Want to Kpa,
Want to kpa, kpa, kpa
Other girls dem be feeling
Dem feeling, dem feeling the boy
Girl, I no fit tell can't guarantee your happiness
If you could do me right
Maybe we can work this out
To the moon and back all for you
From the bottom on my heart girl is true
I'm writing this love song for you
Cos you make my medulla don they go payanyan
Payanyan, Payanyan, Payanyan
Payanyan Payanyan, Payanyan
Payanyan Payanyan Payanyan ooh
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
The things you do me baby
Make me want spend my money
Baby waka she re
Cos you make my medulla don they go payanyan
Payanyan, Payanyan, Payanyan
Payanyan Payanyan, Payanyan
Payanyan Payanyan Payanyan ooh
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Courage Akhator

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Medicine Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Medicine Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8559076/C.J+Klassic/Medicine>.

    Missing lyrics by C.J Klassic?

    Know any other songs by C.J Klassic? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The English rock band "Oasis" is composed of?
    A 3 artists
    B 5 artists
    C 6 artists
    D 4 artists

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    C.J Klassic tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!