WÈRÉ

Dee Wayne $ Jobell DMA

0 fans

Dee Wayne $ Jobell DMA


3:18

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I swear the matter don tire me like fr
Abeg pass me that...
Shebi you say you gon be here
Shebi you say you...
Walked up early momo
6AM with my shawty
Tell me what you want I buy Zanuti
Could it be you only love me for my money
After all everything na vanity
Lay your hands upon mi shoulders
Queen of beauty
Cus the way this my body just dey do me ohh
Put it on me, baby please jo mapami
Look into my eyes and tell me what do you see
Ijo Wèré wèré
Lama jo till the sun comes down
Ijo ni kin la jo
Ijo wo ladema jo
Ijo Wèré wèré
Lama jo till the sun comes down
Ijo ni kin la jo
Ijo wo ladema jo
Please don't leave me now
It is like I'm going insane
Dem my friends tell me but I no hear
Please don't leave me now
It is like I'm going insane
Dem my friends tell me but I no hear
Aye aye, aye le fu eni kun kun
Ti o ba gbe okun le eda, ibi lo ma fa irugbon
E gba ti imade ba de owuro ose to lo
Ti o ba mo kpe o nife mi
O de so, ma fi mi sere ehh
Imma know say 1 day
Gentle ghetto boy go blow
He go fame even dem Bella go know
This na fact cos I dey grind hard
No sleeping on the bicycle
Say this na race for long I dey run am
If he no reach buy like 2 satana
Me like flex and work together
Cos I know say I dey go far far
Easy pizzy climbing my step
Me no need no ladder ladder
Me no need no ladder
Easy ooh pizzy climbing my step
Me no need no ladder ladder
Me no need no ladder
Ijo Wèré wèré
Lama jo till the sun comes down
Ijo ni kin la jo
Ijo wo ladema jo
Ijo Wèré wèré
Lama jo till the sun comes down
Ijo ni kin la jo
Ijo wo ladema jo

 Struggling with WÈRÉ? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Destiny Onwumah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the WÈRÉ Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "WÈRÉ Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8393149/Dee+Wayne+%24+Jobell+DMA/W%C3%88R%C3%89>.

    Missing lyrics by Dee Wayne $ Jobell DMA?

    Know any other songs by Dee Wayne $ Jobell DMA? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sings the Nigerian song "Water no get enemy"?
    A Lucky Dube
    B Fela Kuti
    C Burna Boy
    D Olamide

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dee Wayne $ Jobell DMA tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!