Mary Jane

Charles KD

0 fans

Charles KD


3:06

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Kpas wo lo lo
Ehhhh
Kd kd kd kd
Original superstar bad boy is he
Another beautiful day with my baby and her mama Maryjane
I do like say I no dey feel I come dey flame
Take it easy with the rolling in the plane
Go tell them say more gain
Ezege work you go still lose ezege win
The cheddars got stack on your desk like a gin
Make you no loot come still dey judge me for my field
Anything we dey wish go sekem sekem sekem sekem sekem
And anybody wey dey vibe go sekem sekem sekem sekem  sekem
Jah na you dey bless all my grinding am shining dey make all my gold and the mining
Anybody wey dey jump no send dem send dem send dem send dem send dem

Long trouser one shirt gimme bullet proof (bullet proof)
Made men trash all the kalaku (kalaku)
Chop another man food pass your belle full (belle full)
For juley wey we get na you dey me-zebu (oh me-zebu)
Bring palaba too
Take my gala too
We got job we not aliens
Ah man dem we come from Nigeria
Asian girl she come from Australia
O na na na o na na na
Sometimes na party like this
But sometimes get party like this
Make you no go garni my gee
For society na steady practice
Focus well no be officer please
Attention my niece
No sleep on no fucking lapses
Get high like a Rasta man things
Then sing songs for immortal kings
Go crazy like you rugged your jeans
Treasures fall on me diamonds my rings

Another beautiful day
with my baby and her mama Maryjane
I do like say I no dey feel I come dey flame
Take it easy with the rolling in the plane
Go tell them say more gain
Ezege work you go still lose ezege win
The cheddars got stack on your desk like a gin
Make you no loot come still dey judge me for my field
Anything we dey wish go sekem sekem sekem sekem sekem
And anybody wey da vibe go sekem sekem sekem sekem sekem
Jah na you dey bless all my grinding am shine dey make all my gold and the mining
Anybody wey dey jump no send dem send dem send dem send dem send dem

Ehhhhh
I no send them o
Bad boys pulling out with full effect
Good instrument for the vibes go round the continent
Live like president
Bigger movements like an elephant
So we can live life and flex (so we can live life and flex )
Temperature rising cause am jamming it's amazing mj in the making
I must testify even if my tooth is aching
Keep it real on your lane and stop the underrating
Life is do your thing and not debating

Another beautiful day with my baby and her mama Maryjane
I do like say I no dey feel I come dey flame
Take it easy with the rolling in the plane
Go tell them say more gain
Ezege work you go still lose ezege win
The cheddars got stack on your desk like a gin
Make you no loot come still dey judge me for my field
Anything we dey wish go sekem sekem sekem sekem sekem
And anybody wey dey vibe go sekem sekem sekem sekem sekem
Jah na you dey bless all my grinding am shining dey make all my gold and the mining
Anybody wey dey jump no send dem send dem send dem send dem send dem

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: God'spower Charles

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mary Jane Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mary Jane Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8322805/Charles+KD/Mary+Jane>.

    Missing lyrics by Charles KD?

    Know any other songs by Charles KD? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sings the Nigerian song "Water no get enemy"?
    A Fela Kuti
    B Burna Boy
    C Olamide
    D Lucky Dube

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Charles KD tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Mary Jane

    »