Sorry
Jaywillz, Skelvin
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Ojo Dat kind thing na Ayyy They call me Jay You already know oo Kezyklef on the beat yeh O nanana Look her yash you go kill e goat Ele o Her footu ball na four man post Ele lele o Turn me round like roller coast Ele lele o Girl you win o no more vote O ń laye o When she whine and shake o ye Baby sweet o ye When she roll about o ye No be fight o ay Your papa no like me Wetin I do He said don't be silly The boy is a raster Your papa no want me why Wetin I do (Yeh) But papa I'm sorry to say this o Abeg I de beg o Papa I'm sorry ń isi m agbawago (Papa I'm sorry ń isi m agbawago) Papa I'm sorry caro egbu mu egbuo (Papa I'm sorry caro egbu mu egbuo) Papa I'm sorry ń aka m adighi ya o (Papa I'm sorry ń aka m adighi ya o) Papa I'm sorry caro etiè m ife (Papa I'm sorry caro etiè m ife) I get dis kele way pretty and she nice too I love her you know say I no dey lie too My intention were sweet e blike titus I make this clear to her dad he come dey fight us Amaka why waiting man do man Because of money they give my wife to imam I feel depress mehn bring pammy make we flex My eyes see things Charley I no ft dey express Mehn I'm sorry dad if I ever do you wrong Find a place to forgive I know my deed is wrong No man perfect when I wake up I dey praise God Reminiscing all d past we have with skateboard We been dey walk out but dis days I dey stay bored Too much alcohol don make me lost my taste bud Na beg I de beg o Papa I'm sorry ń isi m agbawago (Papa I'm sorry ń isi m agbawago) Papa I'm sorry caro egbu mu egbuo (Papa I'm sorry caro egbu mu egbuo) Papa I'm sorry ń aka m adighi ya o (Papa I'm sorry ń aka m adighi ya o) Papa I'm sorry caro etiè m ife(Papa I'm sorry caro etiè m ife) Ezege them go dance out o Money dey to dey dash out o Too many kele been dey laugh out o But dis days them dey hangout o O baby I don make cash o Finally you go chop life o 2million dollars for your pride price o Girl I pray to god for dis cash out o
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Sorry Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8232066/Jaywillz/Sorry>.
Discuss the Sorry Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In