ADURA

Julardy

0 fans

Julardy


2:55

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

When i wake up in the morning
So i say my prayers
To da Lord I pray o
To da Lord i pray ah
To da lord i pray eh o
As i dey say my prayers
To the Baba God
Make e no go in vain o
Make e no go in vain ah
Make e no go in vain e ah
E get something
Wey dey bother me
And e get some enemies
Wey dey tackle me
By the grace of God
Dem no go koba mi
Dem want make i fall
Dis thing dey baffle me
E get something dey bother me
And e get some enemies
Wey dey takle me
By the grace of God
Dem no go koba mi
Dem want make i fall
Dis thing dey baffle me
Say
Adura a gba o ah
Adura a gba
Mumsi o ni foju sunkun wa o ah
Koni foju sunkun wa o eh
Adura a gba o ye
Adura a gba
Mumsi o ni foju sunkun wa o ah
Koni foju sunkun wa o eh
Mo n jaiye mi lo
Coast to Coast
Me and my nigga
We just dey ball on a low
E get something
Wey you no go know
By the grace of God
I go soon dey kill the show
An
Mo n jaiye mi lo
Coast to Coast
Pray to Baba God
Ko ma lo ri mi mu o
Hustle on the street
Face your bills alone
Nobody go help you
Na you go carry
Your lo o o ad alone o
Life without battle
Is life without victory
O ni bi ti mo ti bere
Ki n to ba debi
Lati kekere
Se o mo ohun to'ju mi ti ri
My broda work hard
O si ma gberi oh oh oh
Put hand for your chest
Cos you get believe
Think about the future
Believe what you see
Working everyday
La fi n bu ose sori
Always in my head
What ma Mama told me
Say
No loose guard
Keep on praying
Ko de hustle hard
No dey follow dem
To dey live fake life
Shenking plenty
Na you go commot your eyes ah
Say
No loose guard
Keep on praying
Ko de hustle hard
No dey follow dem
To dey live fake life
If shenking plenty
Na you go commot your eyes ah ah ah
Adura a gba o ah
Adura a gba
Mumsi o ni foju sunkun wa o ah
Koni foju sunkun wa o eh
Adura a gba o ye
Adura a gba
Mumsi o ni foju sunkun wa o ah
Koni foju sunkun wa o eh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Julius Adeniyi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the ADURA Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "ADURA Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8127153/Julardy/ADURA>.

    Missing lyrics by Julardy?

    Know any other songs by Julardy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Finish the lyric "I told you__"
    A long ago
    B go to school
    C come there
    D I got what's waiting for them

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Julardy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!