Pains

Kanyarida

0 fans

Kanyarida


2:38

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I no dey see your face
Na leg wey wear show know where e dey pain
Real matter hard life all this CL's don dey craze
You dey baff soap collect you dey tell me say na grace
Be like you dey craze

Making confessions messiah abeg listen
The long story of my life
Keziah no fit share am
This niggaz talking shit f*ck that noise I no dey hear am
Conversation with my Jah
Almighty Abeg dey hear am

The last time I collect e sweet like say I dey cum
These bitches love money show dem love you go f*ck
But reverse is the case life is horny baby please
Missionary doggy style Oh my God bless me please

Baba God
E don tey wey I don dey talk
Cotton board no too cost cause e be like your ears block
Oluwa feel my pain
I know that am a sinner but lord I need your grace

I no dey see your face
Na leg wey wear shoe know where e dey pain
Real matter hard life all this CL's don dey craze
You dey baff soap collect you dey tell me say na grace
Be like you dey craze

Am a sinner oh lord
Punish with me with blessing
I been fasting and prayin
So you can bless my savings
Or maybe it's an excuse cause I no get money chop
Oh my God I want this racks abeg give me in a buck
As we survive in this jungle
Give us our daily bread
Kanyarida no fit fumble
While This niggaz double cross
But I still carry my cross
I wan dey sell like garri no advert affordable
Oh my God give me grace make I blow like portable

Oh my God feel much pain
Jah feel my pain
Oluwa feel my pain
Feel my pain

I no dey see your face
Na leg wey wear shoe know where e dey pain
Real matter hard life all this CL's don dey craze
You dey baff soap collect you dey tell me say na grace
Be like you dey craze

 Struggling with Pains? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Uchenna Onwe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pains Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pains Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8091633/Kanyarida/Pains>.

    Missing lyrics by Kanyarida?

    Know any other songs by Kanyarida? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In "Rumour Has It", how old Adele says is the woman the guy left her for?
    A Half his age
    B 21
    C 25
    D Only seventeen

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kanyarida tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!