Baller Man (feat. ProudFacE & EXØS)

BOI FRANKY

0 fans

BOI FRANKY


3:35
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

(Kingzy on the beatieh)
I remember back
When I talk dem go run away
Man fit to work all day
If I call dem reject my calls
No food for a lazy man
If you wan chop make you work hard
Monkey dey work
Baboon dey chop work sef e don cast
Dreams do come true
That time e don pass
From Monday to Sunday na we dey scatter party for this town
Yay-Yay
Baller Man(baller man)
Oh nah nah nah yeh yeh
Baller Man (baller man)
You want to chill with the big boys
Baller Man(baller man)
When the party dem start them go start with the
Baller Man(baller man)
Dem go end with the
Baller Man
You know I'm a man in the street
All day is a hustle my broda no retreat
Make I give you advice
You know say I no go lie
Make you no greed cause greed dey kill
Na so dis street be make we chill
Everyone dey thrive to dey blow
but my broda survive until that day show
The day you go blow dey come
Everything na turn by turn my broda no hurry
Keep am for mind is a journey to the wealthy
We need to make am plenty this pocket no go empty
We work and get sweaty
Your hard work go pay off get ready
It might take a long time
Make it slow and steady
I know life is unfair my broda you be millionaire
Cause for book of life God say you go fair well
Baller man everyday no be Christmas
If you carry last that one na your business
Take it to the heart and witness your richness
No forgiveness for those who talk say you no go make am
Show them your result as someone courageous
An eye for an eye and a tooth for a tooth
Show them the garment of success you dey wear no rude
(show them the garment of success you dey wear no rude)
Yay-Yay
Baller Man(baller man)
Oh nah nah nah yeh yeh
Baller Man (baller man)
You want to chill with the big boys
Baller Man(baller man)
When the party dem start them go start with the
Baller Man(baller man)
Dem go end with the
Baller Man
Everyone is getting high
We dey vibe I no dey lie
We must to fly high
Woman no dey scarce oya goodbye
Nobody know the future let's take it skyhigh
You be wise guy get it justify
I no wan talk too much much make we nullify
ayyy (make we nullify……. nullify)
(Ye ye ye yeh)
Baller Man(baller man)
Oh nah nah nah yeh yeh
Baller Man (baller man)
You want to chill with the big boys
Baller Man(baller man)
When the party dem start them go start with the
Baller Man(baller man)
Dem go end with the
Baller Man
Yay-Yay
Baller Man
Oh nah nah nah yeh yeh
Baller Man
You want to chill with the big boys
Baller Man
When the party dem start them go start with the
Baller Man
Dem go end with the
Baller Man
It's your boi franky
Abelebeleti

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Boi Franky

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Baller Man (feat. ProudFacE & EXØS) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Baller Man (feat. ProudFacE & EXØS) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8053990/BOI+FRANKY/Baller+Man+%28feat.+ProudFacE+%26+EX%C3%98S%29>.

    Missing lyrics by BOI FRANKY?

    Know any other songs by BOI FRANKY? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Nirvana's Kurt Cobain: "When I heard the ____ for the first time, I connected with that band so heavily; I should have been in that band - or at least in a ____ cover band."
    A Beatles
    B Pixies
    C Sex Pistols
    D Clash

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    BOI FRANKY tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!