Skido

Emaxee

0 fans

Emaxee


2:49
#1

 Struggling with Skido? Become a better singer in 30 days with these videos!

Bidirap wey dey flow
Wey dey show
Wey dey come
Williams like Uchemba
Get cash for November
Do show for December
I be bread winner
You be nutella
(Opor o)
Wicked like Onyeka
Play them like Okocha
No mind them Mochedda
I be commando
Show your credentials
Skido do do Skido
Stay pure like Albino
Skido do do Skido
She dey do my dance
Iyen l'awilo
Longomba
Skido do do Skido
Stay pure like Albino
Skido do do Skido
She dey do my dance
Iyen l'awilo
Longomba
Go cote d'ivoire for abidjan
Where you from
I say west africa
Me I no dey worry
I just turn it up
And my people cover me
Like I be cardigan
Dem cover me die
Cover you ke
Cover big boys
Cover children
Cover fine girls
And cover women
Dey cover AY
Dey cover Williams
Williams like Uchemba
Get cash for November
Do show for December
I be bread winner
You be nutella
(Opor o)
Wicked like Onyeka
Play them like Okocha
No mind them Mochedda
I be commando
Show your credentials
Skido do do Skido
Stay pure like Albino
Skido do do Skido
She dey do my dance
Iyen l'awilo
Longomba
Skido do do Skido
Stay pure like Albino
Skido do do Skido
She dey do my dance
Iyen l'awilo
Longomba
Hello Monalisa
Monalisa
Where you wan go
She say Costa Rica
Oya Dance
Roger Milla
Tori ti e gan mo fi lo gba visa
Cos e sure for me die
Sure for you ke
Sure for big boys
Sure for children
Sure for fine girls
and sure for women
E sure for AY
E sure for Williams
Williams like Uchemba
Get cash for November
Do show for December
I be bread winner
You be nutella
Opor o
Wicked like Onyeka
Play them like Okocha
No mind them Mochedda
I be commando
Show your credentials
Skido
Ski ski
Skido do do
SKi do do do
I be bread? You be nutella

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Lawal Farouq, Oke Monjolajesu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Skido Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Skido Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8046090/Emaxee/Skido>.

    Missing lyrics by Emaxee?

    Know any other songs by Emaxee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In one of Taylor Swift’s songs, it says “Now I’m lying ____”
    A About love
    B On You
    C To you
    D On The cold hard ground

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Emaxee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!