LIVE YOUR LIFE

Drey Star

0 fans

Drey Star


4:21
#2

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Opportunities come but once
Dem say life na turn by turn
Na why me I dey sing this song
Make I tell you as e dey run
Oya carry chair make we talk
Wetin be the problem oya unlock
This year na your year no dey finish
Abi na money make we reason
Take the bull by the horn
No dey wait for anybody
See your time e go come
That time wey you sef go jolli
See your beans e go done
That time e go shock everybody
Ma lo gbo wonni wonpe
Cos whether you like or no like am
Dem go toku toku
Dem go yinmu yinmu
Dem go talk you down
Dem go say make you no try am
Dem go toku toku
Dem go yinmu yinmu
Dem go underestimate oh oh
Dem go say make you no do am
Alaye live your life
Live your life brother
No dey wait make manna fall down from heaven
Alaye chase your dreams
Live your life brother
No dey wait make helper come knocking at your door

Dem go say dem wan help you baba nla iro
Alaye wire me your aza
Na just for mouth
Dem go say dem wan help you baba nla iro
Alaye wire me your aza
Na just for mouth
Dem go put your voice for loudspeaker
For your mind you see helper lo lo lo
Dem go put your voice for loudspeaker
For your mind you see helper lo lo lo
No no no no no oh
One man to himself na so life be
Because if you slack na there you go sleep
No dey wait for anybody
No dey try to satisfy human beings
Because whether you like
Dem go talku talku
Dem go yinmu yinmu
Dem go talk you down
Dem go say make you try am
Dem go talku talku
Dem go yinmu yinmu
Dem go underestimate oh oh
Dem go say make you no do am
Alaye live your life
Live your life brother
Oh oh oh oh oh
No dey wait make manna fall down from heaven
Alaye chase your dreams
Live your life brother
No dey wait make helper come knocking at your door
So Alaye live your life
Live your life brother
No dey wait make manna fall down from heaven
Alaye live your life
Live your life brother
No dey wait make helper come down from heaven
Ye eh eh oh
Alaye live your life oh oh oh
Manna no dey fall from heaven oh oh oh oh oh
Live your life
Live your life
Live your life oh oh oh
Ehh live your life

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Olumide Olofinji

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the LIVE YOUR LIFE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "LIVE YOUR LIFE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7917889/Drey+Star/LIVE+YOUR+LIFE>.

    Missing lyrics by Drey Star?

    Know any other songs by Drey Star? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Adele: "So hello from the other side, I must've called a ______ times".
    A thousands
    B hundred
    C hundreds
    D thousand

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Drey Star tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!