Adulthood (feat. Flexydo)

East marlian

0 fans

East marlian


3:37

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ehn nna ooo
Imakwa imakwa
I remember days
When I go Dey pray
Say make I grow
Make I just comot away from home
Adulthood mekwara m Scam
Say the good old days
When mama go call me my son
My Pikin
What is the size of your Akpukpo ukwu
Adulthood Bu Ezigbo scam
I think say na chilling chilling chilling
With balling balling
Carry woman balling balling balling
Una no tell me say
Na so so billing billing billing
Adulthood wan kill me
As you see me so
I can't deny
I'm not ready for all this stress
I still wan thank my mama
I still wan thank my papa
After I spend oo
After I spend oo
Iyele
So what is all this fight
And where from come this billing like
Billing gat no feelings
Naso una just wan kill me for mama
Oh kill me for mama
Abeg excuse me, Adulthood isonu
I still remember days
When I go Dey pray
Say make I grow
Make I just comot away from home
Adulthood mekwara m Scam
Ofu ara apa na aka
Family Bu Arithm mfu na anya
Nwa ifuru agba na Afa
Tupu amuo dika Onye Ifu anu na aya
Baby I am sorry oo
I'm making this paper for mummy o
Amam na itoka
But don't you ever ask me to forget about my mummy o
She sold her wrappers to bail me o
Childhood m komkom
Dreams of igo ulo na lekki
Auxiliary m skolombo
Atim Nile head to toe
Kpotomkpo
Ice m Ana shine
Pocket m never dry
Abani nile, mna grind
Kam bute ike ga adowa
Rubber band
Nne m di happy
Ya mere Oji si Onye obura gba jara
Mama jee kene ba Olisa
Na ife Omeru be anyi
Na oya nwanu kacha
Kene Olisa n'isi mmaduabuchi
Kene Olisa n'isi Chinecherem
Ogbajuo doro si ya Chebe m
Mmejogodu yoo ya! Ya wa dubem
I still remember days
When I go Dey pray
Say make I grow
Make I just comot away from home
Adulthood mekwara m Scam
Iyele Iyele Iyele Iyele
Iyele Iyele Iyele Iyele Iyele
Iyele Iyele Iyele Iyele

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Gideon Chinecherem

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Adulthood (feat. Flexydo) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Adulthood (feat. Flexydo) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7908374/East+marlian/Adulthood+%28feat.+Flexydo%29>.

    Missing lyrics by East marlian?

    Know any other songs by East marlian? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What are Imagine Dragons' 2012 and 2018 albums?
    A Smoke & Mirrors, Evolve
    B Origins, Smoke & Mirrors
    C Night Visions, Origins
    D Night Visions, Evolve

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    East marlian tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!