Plenty Talk

Mayne Cross

0 fans

Mayne Cross


2:57
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

No no no no ye
Ye ye ye ye ye ye ye ye ye
Somebody yea
Asalamalekun
My Brother
Am on my clock for my cheddar
Believe me
I get guarantee
I really don't care if you don't like me
I was born ready
Since 06 I been recording
When I jam beat no sympathy
Real life thing no be tiktoking
No no no see

Plenty talk e no Dey full basket
Cold outside I go need blanket
If you sleep on me, that one na your fault
Be like you go need king size bed
Plenty talk e no Dey full basket
Cold outside I go need blanket
If you sleep on me that one na your fault
Be like you go need kingsize bed

Soo oh
I Dey Jeun soke oooo
Loke loke
I gas faaji Omo
And I swear down Omo you Dey feel my p
Jeun soke
Ahhhh
Loke Loke
I gass faaji Omo
And no doubt am I swear you Dey feel my p

I dey grind dey push my thing
You no fit lie you dey feel my p
If you doubt am Omo check and see
You realize
Im dangerous and so unruly
Grind dey push my p
I Dey mix Afro  rnb
Stand ten toes like inoki
Recollect abinibi yato si ability

Because I no send dem
Bad energy sey me no like dem
Big s/o to the real mandem
Recognise That I'm respecting them
So I tap Melodie's from fela
My flows inspired by burna
Since high school I study 2 baba
So you best know I'm coming badder

Plenty talk e no Dey full basket
Cold outside I go need blanket
If you sleep on me, that one na your fault
Be like you go need king size bed
Plenty talk e no Dey full basket
Cold outside I go need blanket
If you sleep on me that one na your fault
Be like you go need kingsize bed

Soo oh
I Dey Jeun soke oooo
Loke loke
I gas faaji Omo
And I swear down Omo you Dey feel my p
Jeun soke
Ahhhh
Loke Loke
I gass faaji Omo
And no doubt am I swear you Dey feel my p

You Dey feel my p
You Dey feel my p
And no doubt am Omo you Dey feel my p
Soke
Loke Loke
Because I gas faaji Omo
You Dey feel my!

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Caleb Oyakhilome

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Plenty Talk Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Plenty Talk Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7874397/Mayne+Cross/Plenty+Talk>.

    Missing lyrics by Mayne Cross?

    Know any other songs by Mayne Cross? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which broadway musical has the song “Loud”?
    A Wicked
    B Hamilton
    C Frozen
    D Matilda

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mayne Cross tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!