All by myself
olanrewaju
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Oh na oh na (Oh na oh na yeah) Hmmmm yeah (Yo sterryworkhit) Yeee yeah So many things on my mind and I say there's no one to tell (Story) I no fit trust anyone cause it feels like I'm living in hell (Tell me) Tell me who's there? (Tell me) Cause I see nobody there o (Hear am) Why be say all of the time it feels like I'm all by myself (Sorry) So many things on my mind and I say there's no one to tell I no fit trust anyone cause it feels like I'm living in hell Tell me who's there? Cause I see nobody there o Why be say all of the time it feels like I'm all by myself Say you dey call me your brother but you fit to stab me eventually As I dey reason, dey wonder The matter go far he dey mental me o You fit to love me today and hate me tomorrow When push comes to shove you go leave me forget o For better or worse the better go set o I stand on my ground and I no fit to lose hope Shey you no as he dey be me I still get believe Because so many things wey my eyes don see And so many things wey my heart don feel But I still keep it real I give dem energy and I give dem the drill They never understand I say it's nothing too deep Cause na only me know as the matter just dey be Yeah yeah So many things on my mind and I say there's no one to tell (sorry) I no fit trust anyone cause it feels like I'm living in hell (tell me) Tell me who's there? (Tell me) Cause I see nobody there o (Hear am) Why be say all of the time it feels like I'm all by myself (Sorry) So many things on my mind and I say there's no one to tell I no fit trust anyone cause it feels like I'm living in hell Tell who's there? Cause I see nobody there o Why be say all of the time it feels like I'm all by myself I feel fly, brother I be deep in the sky So many people dey tell me lies But I see the truth deep in their eyes I realize, that I gat to use my mind Brother man you must be wise Cause at the end of the day it's your life So many things on my mind and I say there's no one to tell (Story) I no fit trust anyone cause it feels like I'm living in hell (Tell me) Tell me who's there? (Tell me) Cause I see nobody there o (Hear am) Why be say all the time it feels like I'm all by myself (Sorry) So many things on my mind and I say there's no one to tell I no fit trust anyone cause it feels like I'm living in hell Tell me who's there? Cause I see nobody there o Why be say all of the time it feels like I'm all by myself
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"All by myself Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7860292/olanrewaju/All+by+myself>.
Discuss the All by myself Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In