Street OT (feat. Landrical Tha Rapper)

Yunghizy

0 fans

Yunghizy


3:33
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Street OT
Murder dem
Is going Landrical
420
Only 420 gang
The street issa cold place bukkle up
Price get high day by day OG level up
You wanna get high nihga burn shii up
Every good thing i live for i can have it all
If you know where i`m from, you know how far i`ve run it up
Grown man inna young body fucc shii up
Nobody owe me shii yeah so me ah level up
Appreciate a single thing cuz you owe me none
The street issa cold place bukkle up
Price get high day by day OG level up
You wanna get paid nihga hustle up
Every good thing i live for i can have it all
If you know where i`m from, you know how far i`ve run it up
Grown man inna young body fucc shii up
Nobody owe me shii yeah so me ah level up
Appreciate a single thing cuz you owe me none
Oh shii then
I need this Cash man cheer
Then i need this cash man
I gotta hustle Cos I need the Drip Splash man
Cover! I gotta drive these flash cars
I Dey see trends
I Dey see nihgas wey them no send
I see doings wey put some niggas for dead end
Pocket red then there's nobody to call friend
Street`s cold rubbing love around with pretense
And I'm chilling with the gang i Dey with 420
The medicine the happiness the Forestry
Still chilling with the gang oju mi don dirty
Alaye vibe vibe
I no dey gang gang i get my own cartel
I`m unpredictable like tomorrow nobody can tell
Emi leruku to kiri to de tun pate
Baby move closer this love no be kiss and tell
2017 Remember nobody wan know me
I was ready to know the way but nobody wan show me
Could remember back then when owu still dey blow me
I put my head up enter the street now people know me
Ahnn deki soro soro mawii
Their papa no gimme alawii
Nkan teba foju ri na ni ke wii
Everybody na saint for another man sin yeah yeah
Deki soro soro mawii
Their papa no gimme alawii
Nkan teba foju ri na ni ke wii
Everybody na saint for another man sin yeah yeah
Nihgas motivate get up and face your challenges
The wrong use of your time could bring you damages
And then The damages
Niggas taking ID.ME be thinking Marriages
Na small thing Dey injure man abeg wetin be this
This Na jam abeg check wetin hizy release
No loose focus owu dey still dey blow like breeze
But taking no go sieze
Cos fine boy no be teeth
Landrical dey the beat
Continue to the kill the street
Fire on top vibes
Make you Joy the other brother Making bad vibes
I no go ever do Reverse on my own side
Make the money come
Make we dey chill with lakeside
But as the Rates don Dey drop
I cut the lyrics make I no come go flop
You feeling me that you got high on a drug
You Feeling you guess you got high on a drug
Fire is burning on a low vibe
Nihgas hustle tight
You go see money if only you hustle tight
Make you push like hopeless hold your nozzle tight
Make you chook like brokeness hold you nozzle tight
Funny how we feeling fine everyday man
Iyanu`mashele
When e come e go stay Man
Orire go dey Man
Dorime go dey man
Dorime go dey man
The street issa cold place bukkle up
Price get high day by day OG level up
You wanna get paid nihga hustle up
Every good thing i live for i can have it all
If you know where i`m from, you know how far i`ve run it up
Grown man inna young body fucc shii up
Nobody owe me shii yeah so me ah level up
I appreciate a single thing cuz you owe me none

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Oladele Israel, Oneyesangbe Tosan

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Street OT (feat. Landrical Tha Rapper) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Street OT (feat. Landrical Tha Rapper) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7726681/Yunghizy/Street+OT+%28feat.+Landrical+Tha+Rapper%29>.

    Missing lyrics by Yunghizy?

    Know any other songs by Yunghizy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who commented the nicest comment on Olivia Rodrigo's drivers license?
    A Sabrina Carpenter
    B Ellie Goulding
    C Katy Perry
    D Taylor Swift

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yunghizy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!