Our Father (feat. Skie)
Zicstrings
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Jinta boy Jinta boy Jinta boy Jinta boy Jinta boy Zicstrings...! Jinta boy (Eh) Our Father Our Father Thy Kingdom Come (Eh) Thy will be Done Our Father (Eh) Our Father Thy Kingdom Come Thy will be Done... oh (Ehh) (Jesu!) (Aiie, thy kingdom) (Ye, eh) The king don come ohh, eh Thy kingdom come... Thy will be done... Thy kingdom come ohh Thy will be done (Eh) Our Father (Our father) Our Father (Our Father) Thy Kingdom Come (Thy kingdom waah?) Thy will be Done (Thy will be done) Who be dia Father (Na Who be dia Father) Na our Father (Our Father) Thy Kingdom Come (Thy kingdom come) Thy will be Done oh (Make e don, make e don) Y'all; eh... Look Up...! Say, na only one God wey Correct Every other God dey for back like Wallet You need carry them around for Pocket Cus, small thing dem go just kick Bucket Aaaah... My Guy Forget! Na only our God wey dey give real connect His the real plug, u no need wall socket E carry us for head like Mercy Chinwo Barrett Vinde chili Doo, yesu Cha Choli Doo , yesu Vinde chili Doo, yesu Cha Choli Doo , yesu Vinde chili Doo Cha Choli Doo Vinde chili Doo Cha Choli Doo Vinde chili Doo Cha Choli Doo Vinde chili Doo Cha Choli Doo... Our Father (Our father) Our Father (Our Father) Thy Kingdom Come (Thy kingdom waah?) Thy will be Done (Thy will be done) Who be dia Father (Na Who be their Father) Na our Father (Our Father) Thy Kingdom Come ohh (Thy kingdom come) Thy will be Done oh (make e don, make e don) Who be dia Father (Who be dia Father...?!) Na our Father Thy Kingdom Come Thy will be Done (Eh) Thy Kingdom Come Thy will be Done Thy Kingdom Come Thy will be Done Thy Kingdom Come Thy will be Done Thy Kingdom Come ohh, eh Thy will be Done (make e don, make e don) Vinde chili Doo, yesu Cha Choli Doo , yesu Vinde chili Doo, yesu Cha Choli Doo , yesu Vinde chili Doo Cha Choli Doo Vinde chili Doo Cha Choli Doo Vinde chili Doo Cha Choli Doo Vinde chili Doo Cha Choli Doo... (Thy will be done no mean say e bin dey untop fire, e bin dey inside Pot, Thy Will be Done, (E don Don,) E don Don...!
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Our Father (feat. Skie) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7686937/Zicstrings/Our+Father+%28feat.+Skie%29>.
Discuss the Our Father (feat. Skie) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In