Ring the alarm
Dr. López
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Dr Lopez dey here so And Tusure Yeah yeah Yeah Yeah Somebody hold me o She don dey dance calypso Wetin I dey see o She no dey let me dey cope Somebody hold me o She don dey dance calypso Her body is on fire o She wan kill man o She wan kill man o I want to see you ma o I wan to gist you ma o Na one gal call Polina o When come from Kaduna Sabi dance like Sunita Dey make me wan to be with her o She telling me she fiti make me woah Follow me make we ask her o What you gonna say before When I never hear before What you gonna do before When I never see before She laugh con step onto the floor Say she wan show me some hard core As dj play the music I was blown when she con start to dance Odor yo Ring the alarm Odor yo Ring the alarm Odor yo Ring the alarm She wan kill man o Ring the alarm She wan kill man o Ring the alarm Odor yo Ring the alarm Odor yo Ring the alarm Odor yo Ring the alarm She wan kill man o Ring the alarm Kill a man jah oo Ring the alarm Oya do lelele le le She follow me dey do da shantele See how she move like e Bolanle Baby drop it hot like no delay Hmmm Nagode See ah she look me like a Dangote Bring your body here make I give you pay What do you say hello bae She got back like truck truck truck Follow me dey tour tour tour Tell me what's up up up Make it work work work Hello baby girl you bad o The wey you dey moving your body dey go Got me looking at you all night to Now is the time make we no stop o Odor yo Ring the alarm Odor yo Ring the alarm Odor yo Ring the alarm She wan kill man o Ring the alarm She wan kill man o Ring the alarm Odor yo Ring the alarm Odor yo Ring the alarm Odor yo Ring the alarm She wan kill man o Ring the alarm Kill a man jah oo Ring the alarm Come to the center make we dey dance o Bring your body here make I see you dey move o The way you dey move e dey make me dey kolo Oh o oh o Oh o oh o Yeah
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ring the alarm Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7235006/Dr.+L%C3%B3pez/Ring+the+alarm>.
Discuss the Ring the alarm Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In