I Can't Complain
Olatunde
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
I no break fast today I no chop anything If you wake up today Just give praise to baba ye Me sef i want chop life Me sef i wan live life I want the fine fine girls I want the brand new car Yeeeee If i pull up in a new something Now everybody like my thing Chop that everything everything More money more life my guy I want that bad bad girls Everything dey no shy shy girl If you wan go good bye my girl Ah ee good bye my girl I cant complain Mpag naawuni I cant complain I cant complain Mpag naawuni Mpag naawuni Mpag naawuni Yeh I cant complain I cant complain yeeee I cant complain aaaahn I cant complain I cant complain They asking how did i do that How did i came up with this formula Na my glory put them for coma Dem be darkness me be the solar I was born to spit only dhope bars And i dont give a fvck with the locals My fans na dem be the soldiers Stunner bwoy play the beat or konka I wan sing make i sing hallelujah Sometimes life sweet like a sooya Number one contender ruler I'm lost in the music too loud I cant complain Mpag naawuni I cant complain I cant complain Mpag naawuni Mpag naawuni Mpag naawuni Yeh i cant complain I cant complain yeeee I cant complain aaaahn I cant complain I cant complain Who jah bless no man can curse Who no hustle no dey gain success Igboro on the mic what do you expect I'm coming with a hit So you better prepare If i ever promise you something Without doing it Better check yourself When i was young I was made to believe That god can make Everything happen E wo oke E wo ile Fake love everywhere Better know them Igbadun unlimited I got zero worries and Chilling with my girl I cant complain Mpag naawuni I cant complain I cant complain Mpag naawuni Mpag naawuni M'pag naawuni Yeh i cant complain I cant complain yeeee I cant complain aaaahn I cant complain I cant complain Show me some love Everybody showing some love Baba keep blessing the boy No one is crossing my line Woke up flawless Dont know what to say Goddess gracious Im thankful today God is the greatest We packing more papers This year be different We crossing the border eh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"I Can't Complain Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7185608/Olatunde/I+Can%27t+Complain>.
Discuss the I Can't Complain Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In