Nobody (Acoustic)
LADELE
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Holon girl nau Ye e ye yi yea ye Eh Aye Omo what is the problem o Holan Omo what is the problem oh oh o Girl it's been a little while wey we don dey child's play Omoge mi no be lie. Together we don run parole No be sere sere things Omo we don run parole o But you have to take me a little bit seriously Make we stop the long thing Jeka so di formally Girl you gats to be my own Tell them wetin be their own Ton fe ma harras you Wey want to caress you You've got no thinking twice to do Baby come and be my boo Emi ati you Bikonu na you You've got to send no body Send no body yeah Holan You've got no thinking twice to do Baby come and be my boo Emi ati you Bikonu na you You've got to send no body Send no body yeah Holan girl I'm steady running my parole o I send nobody I send nobody I send nobody I'm running my things on a lowkey I send nobody I send nobody I send nobody Omo ma shey fimile I got my eyes on you on a certainly Baby mi o gbagbe e I got my eyes on you on a codedly Tori tire mo sen hustle And it's a tough life omo I dey bustle I no dey send them wey dey bother me I mind my business and my lover mi Tori tire mo sen hustle And it's a tough life omo I dey bustle I no dey send them wey dey bother me I mind my business and my lover mi Has there ever been a time that I gave a shit I always lay low lay low like a bed sheet I no dey send nobody I no be busy body I like to stay for my lane o Oya show me one time two time tell me how you want it Fire down scatter ground like you send nobody Wa loni sheybi sheybi na you get your bum Bum oshey eh eh eh For just because I be loving you many All of the time you be rocking Armani Draws me much to you Making it easy to think of only you I don't send nobody Only your body I wish for custody o Coca cola body girl you fine And I lay my love on you oh o Holan I'm steady running my parole o I send nobody I send nobody I send nobody I'm running my things on a lowkey I send nobody I send nobody I send nobody Omo ma shey fimile I got my eyes on you on a certainly Baby mi o gbagbe e I got my eyes on you on a codedly Tori tire mo sen hustle And it's a tough life omo I dey bustle I no dey send them wey dey bother me I mind my business and my lover mi Tori tire mo sen hustle And it's a tough life omo I dey bustle I no dey send them wey dey bother me I mind my business and my lover mi
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Nobody (Acoustic) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7109882/LADELE/Nobody+%28Acoustic%29>.
Discuss the Nobody (Acoustic) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In