SABI PASS

QBAIZ

0 fans

QBAIZ


3:38
12 

 Struggling with SABI PASS? Become a better singer in 30 days with these videos!

Haha Haha
Qbaiz Obole

No be who dey ball
Na him sabi pass
No be who take first
Na him sabi pass
Ogbeni with the Benz
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Na him sabi pass

No be who dey press
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Person wey collect
Na him sabi pass
Na him sabi pass
No be who dey ball
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Sabi pass
Na him sabi pass
Sabi pass

This one is a spiritual kum kum
Listen up
Ogbeni carry babe
Him no sabi Kpansh
Alaye claim say
Na him sabi pass
Him sabi brag
Him sabi men
Wey sabi sarz
Him begin press
But him no sabi chat
The street no be
By who get body
Show money
Show working
And broz stop talking
Mama told me
Hood ain't funny
So I no come
To crack jokes
Wey go make you laugh
You never cash out
You don dey cast
Broz use your head
No dey waka around
Look for pant
Pops told me
Roll that Benz son
No dey roll with guys
Wey dey sidon smoke benson

No be who dey ball
Na him sabi pass
No be who take first
Na him sabi pass
Ogbeni with the Benz
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Na him sabi pass

No be who dey press
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Person wey collect
Na him sabi pass
Na him sabi pass
No be who dey ball
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Sabi pass
Na him sabi pass
Sabi pass

No be who get barz
Na him sabi (W)rap
Na man with the rizzla
Na him sabi (W)rap
Hahaha
Abeg Clearsaint
Comot that thing o
Before my mumsy go hear am

Show me the way
Show me the code
And stop to waste advice
No be to yarn
And no be to talk
Dey waste my precious time
If na to ball
And if na by book
Men for roll the Benz
No be to know
And no be by brain
To use pass the course
Your lyrics and beef
Are mess to me
My punches and metaphors
Are messing you
Cus
I sabi (W)rap
And I sabi tie
I sabi mould
Still I sabi pass

No be who dey ball
Na him sabi pass
No be who take first
Na him sabi pass
Ogbeni with the Benz
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Na him sabi pass

No be who dey press
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Person wey collect
Na him sabi pass
Na him sabi pass
No be who dey ball
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Sabi pass
Na him sabi pass
Sabi pass

Person wey dey work
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Person wey dey move
Na him sabi pass
Na him sabi pass
Person wey dey
Na him
Na him sabi
Sabi pass
Sabi pass

Person wey dey work
Na him sabi pass
Person wey dey move
Na him sabi pass
Man wey dey hustle
Na him sabi pass
No be you sabi pass
Na you sabi pass
Qbaiz Obole
Tactical Boi
Sabi pass
Sabi pass
Real thing out here mehn
We just came to have some fun
Sabi pass
Sabi pass

Sabi pass
Sabi pass
Sabi pass
Sabi pass

No be who dey ball
Na him sabi pass
Sabi pass
No be who take first
Na him sabi pass
Sabi pass
Ogbeni with the Benz
Na him sabi pass
Sabi
Na him sabi pass
Sabi
Na him sabi pass
Sabi pass
Clearsaint mix
No be who dey press
Na him sabi pass

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Emmanuel Obongha

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the SABI PASS Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "SABI PASS Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7088080/QBAIZ/SABI+PASS>.

    Missing lyrics by QBAIZ?

    Know any other songs by QBAIZ? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    SABI PASS

    1
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sings the famous French song 'Sur La Lune'?
    A Bigflo & Oli
    B Julien Doré
    C M. Pokora
    D Hoshi

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    QBAIZ tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!