Faraway

Joedin and Jay Carter

0 fans

Joedin and Jay Carter


2:58
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ah away way
My baby Far away oh

Girl your waist line is Finito
The way she dance am I feel it o
She sey make i sponsor sponsor sponsor
But my balance na zero
I cannot deny
The way she dey move
I Dey connive oh no no
Never wan relent o
The way she dey move
I Dey connive oh no no

Ah away way
My baby Far away oh
Ah away way
My baby Far away oh
Ah away way
My baby Far away oh
Ah away way
My baby Far away oh

Check out my baby o
Check out my sweetie, my baby o
Na she when dey burst my brain oh
Na she wey dey give me everything I want
Tell no lie she be dakwala baby o
Dakwala missy my honey oh, my honey oh
I dey for you o
I pray make you no go do corny oh, corny oh

Ah away way
My baby Far away oh
Ah away way
My baby Far away oh
Ah away way
My baby Far away oh
Ah away way
My baby Far away oh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: David Noiki, Ishiekwene Ishiekwene, Jonathan Awusa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Faraway Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Faraway Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6753394/Joedin+and+Jay+Carter/Faraway>.

    Missing lyrics by Joedin and Jay Carter?

    Know any other songs by Joedin and Jay Carter? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Faraway

    47
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Take me to your heart, take me to your soul. Give me your hand before I'm old."
    A Backstreet Boys
    B Mariah Carey
    C Michael Jackson
    D Michael Learns to Rock

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Joedin and Jay Carter tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!