NOVALISTIC

CHXDI & TSCRPT

0 fans

CHXDI & TSCRPT


2:56
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Omo TSCRPT, na you
Aye yah
Ohh, ohh, ohh
Ina time since jaiye enter for my head
(For my head)
As I hustle tire, person no dey rest
(Ooh aye)
All the talk dem talk no push me to my edge
(Nah)
Now we bring the vibes wey chook you for your chest
Hmph
Now they tell me "mo gbono"
(Mo gbono)
Dem dey talk as if say dem sabi where we come from
(Come from)
Ah-eee, ahhh-ahh
Now it's me wey they consult
For the gbedu wey make you to pa rum pum, pum, pum (Gbedu, gbedu)
Pa rum pum, pum, pum (Ahh)
Cause
You don't
Ooh-ooh
Da-da-da
Da-da-da
Aye
Now they tell me "mo gbono"
You don't
Ooh-ooh
Da-da-da
Da-da-da
Aye
Ma jo, ma jo, ma jo
Da-da-da
Da-da-da
Aye
Ma jo, ma jo, ma jo, ma jo, ma jo
Da-da-da
Da-da-da
Aye
Woah
E be the ting wey dey my mind wey dey turning me tonongo
I be the one who dey sight bad mind who dey try me bolo-lo
I just wanna live my life on the low-low-low
On the low-low-low
Tomorrow, e no dey promised
So tell your padi, je ka lo faaji
Shebi you no say you and your girlies
Won ni wa le mi
Wetin man go do for this life, yo-yo-yo
Shebi you no say the money correct?
Uhh
You don't
Na-na, na-na
Ooh-ooh
Da-da-da
Da-da-da
Aye
On the low, low-low-low
You don't
Ooh-ooh
Da-da-da
Da-da-da
Aye
Da-da-da
Da-da-da
Aye
Da-da-da
Da-da-da (On the low, low-low-low)
Aye
Na-na, na-na, na
Woah ohh ohh
Omo TSCRPT, na you

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Chukwudi Ikwuagwu, Tolu Toluhi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the NOVALISTIC Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "NOVALISTIC Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6727712/CHXDI+%26+TSCRPT/NOVALISTIC>.

    Missing lyrics by CHXDI & TSCRPT?

    Know any other songs by CHXDI & TSCRPT? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    NOVALISTIC

    43
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Raissa Anggiani: "If you don't need me to, I'll be ______ ___"
    A Losing you
    B Missing you
    C Seeing you
    D Watching you

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    CHXDI & TSCRPT tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!