ADT (Addicted)
Venomous
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Hmmm veno Light me Hiii Life that I live on God Big boys don dey do Fraud When I dey hustle I no dey sleep shogbo So don't talk if i shine too much It's the life that I live (Is the life that I live) Shebi is the life I choose o o (Is the life that you choose) When I dey hustle I no dey sleep Oh na na na Pills on pills my homie yeye Am addicted Charlie am addicted to this pills Am addicted Charlie am addicted to this hustle Am addicted Charlie am addicted to this bombing Am addicted Charlie am addicted to this money But iro say mo jabo ti Sho titan they want my money Konma gbo they can't afford it Matun jaiye ti ba pe 90 But iro say mo jabo ti Sho titan they want my money Konma gbo they can't afford it Matun jaiye ti ba pe 90 Men I cannot lie this feeling so so crazy Am on another level and am feeling so wavy Pains made me what I am oh no you can't blame me I just wan be happy pass me the lighter or molly To ba tun ri gbo moti joh ja gan Awon ton lon joh ja won ti woja loh Moni Kobe to jina tinuke ti gbeba loh Owo ti mi o je Omo araye fe kin san Am addicted Charlie am addicted to this pills Am addicted Charlie am addicted to this hustle Am addicted Charlie am addicted to this bombing Am addicted Charlie am addicted to this money It's big on big smiles or frown For this hustle game mehn it's crown or crown It's win or win man no go slack As long as no be Jesus dey the throne I no dey bow It's me on me Eyah bellachao Tryna get this bag Make I use am cruise the town It's Blings on blings Men I gat no time I dey wish them well Buh dem wan make I down But iro say mo jabo ti Sho titan they want my money Konma gbo they can't afford it Matun jaiye ti ba pe 90 But iro say mo jabo ti Sho titan they want my money Konma gbo they can't afford it Matun jaiye ti ba pe 90 Am addicted Charlie am addicted to this pills Am addicted Charlie am addicted to this hustle Am addicted Charlie am addicted to this bombing Am addicted Charlie am addicted to this money (Charlie am addicted to this pills) (Charlie am addicted to this hustle) (Charlie am addicted to this bombing) (Charlie am addicted to this money) Ajabs Locomix
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"ADT (Addicted) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6542336/Venomous/ADT+%28Addicted%29>.
Discuss the ADT (Addicted) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In