Truth Don Die

King Cody

0 fans

King Cody


4:30

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Truth don die o for my country o yo yo yo
Truth don die o truth don die o yo yo yo
Truth don die o for my country o yo yo yo
Truth don die o truth don die o yo yo yo
Cause me see some sister o me I see some sister o yo yo
Wey betray her sister o wey betray her sister o ho no no
Me I see some brother o me I see some brother o ho yo yo
Wey poison him brother o wey kill him brother o ho no no
To be anything in my country you have to know journalist know lawyer
To be anything in my country you have to get connection god father
To be anything in my country you have to know journalist know sójà
To be anything in my country you have to get connection god father
Be a friend with comminsional be a friend with them minister
Just to kill and to kówóje o
Be a friend with Ògá sójà be a friend with dem Journalist
Just to kill and to kówóje o
Be a friend with Ògá lawyer be a friend with Ògá sójà
Just to kill and to kówóje o
Be a friend with Ògá sójà be a friend with dem Journalist
Just to kill and to kówóje o
Truth don die o for my country o yo yo yo truth don die o truth don die o yo yo yo
Truth don die o for my country o yo yo yo truth don die o truth don die o yo yo yo
Cause me see some sister o me I see some sister o ho yo yo
Wey betray her sister o wey betray her sister o ho no no
Me I see some brother o me I see some brother o ho yo yo
Wey poison him brother o wey kill him brother o ho no no
Na lie na lie full world the way people just dey lie dem no dey fear God o
Na lie na lie full world the way people just dey lie dem no dey fear God o
Na Lie Na lie full world the way people just dey lie dem no dey fear God o
Na lie na lie full world na lie na lie na lie na lie full world eh
Brother even if you hate me right why you con dey wish me dead
Brother tell me why you fake me o why you dey betray me o
Brother sebí you get pass me right why you still dey hate me o
Brother everything you say na lie why you never speak truth o
Brother tell me why you fake me betray me
Brother you see how government them dey kill us
Ògá your son dey live large no job for young man
Remember your last breath o no champion forever o iyeh iyeh
Them go kill all good good people good good good people
Dem go free all them bad people them evil people
If ya talk truth dem go kill you If you just dey lie dem go free you free you eh
If you talk truth dem go jail you them go quench
You them go quench you quench you eh
Like Fela kuti like Mandela like Nkrumah like Mko Abiola
Like Fela kuti like Mandela like Nkrumah like Mko Abiola
Many many people don die
Cause them talk truth waka waka people don die cause them talk truth
Many many people get money
Cause them hide truth cause them hide truth dem a hide truth
Many many people don suffer
Cause them talk truth many black people dey suffer cause them talk truth
Our government with wayo them a hide truth them a
Hide truth them they hide truth
To be anything in my country you have to know journalist know lawyer
To be anything in my country you have to get connection god father
Be a friend with comminsional be a friend with them minister
Just to kill and to kówóje o
Be a friend with Ògá sójà be a friend with dem Journalist
Just to kill and to kówóje o
Be a friend with Ògá lawyer be a friend with Ògá sójà
Just to kill and to kówóje o
Be a friend with Ògá sójà be a friend with dem Journalist
Just to kill and to kówóje o
Cause me see some sister o me I see some sister o ho yo yo
Wey betray her sister o wey betray her sister o ho no no
Me I see some brother o me I see some brother o ho yo yo
Wey poison him brother o wey kill him brother o ho no no

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: King Cody

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Truth Don Die Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Truth Don Die Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6207785/King+Cody/Truth+Don+Die>.

    Missing lyrics by King Cody?

    Know any other songs by King Cody? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Truth Don Die

    5
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Nirvana's Kurt Cobain: "When I heard the ____ for the first time, I connected with that band so heavily; I should have been in that band - or at least in a ____ cover band."
    A Clash
    B Pixies
    C Sex Pistols
    D Beatles

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    King Cody tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!