Dollar Sign (feat. Phronesis)

Link UP Daddy

0 fans

Link UP Daddy


2:28
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

So please set me free no matter wayasay
I do it how mi like it see a hater him ah flee
Burn up mi ganja steet boy suffer taya
Never lef mi lighter, dreed locks no be rasta man
Who be the one Wey block the shine
He never reach he's not my size
I serve a very bingi God oo
And if I stress he Dey my side
So tell me where you deya
Anaji to abgoba
Mandem waka 10 toes no be Uber
Mp3 mi sika I never wanna taya
Live rich life 6 cars for my mama
See all the things that I pray for
Oluwa please you Dey hear me
And very soon you for come through
And cos of one thing I Dey want yeah
Say I want Money in my pocket
Designer no abochi
Only we Dey ball pan ah low key
Girl em say we bad and boojie
Say I want Money in my pocket
Designer no abochi
Only we Dey ball pan ah low key
Girl em say we bad and boojie
Tell em
Eno be lie my tune Dey bang
Saboli we Dey burn Dey make we frass
Chale hard work no sleep
No be all day man eat
We get wanna season
I make your father sef dey dance
No movement all Na God in hands
You Dey do hard mencheap
We no want friend from street
We get wanna people
Society no want me freedom
We dey Alive we still ah pree
Make never hate we pray for wisdom
Pass uno light mi burn mi weed
Never sellout pan mi breda
Hard work so mi ah cudaa eat di bread yeah
Full of memories but they live inna di dead
Buss a blunt fi di youth
So dem want feel mi safer
Tell em man man badder
Nah fear god weed and graba
Flow don craze and man don Gaga
Kingsize days make man don passa
Say I want Money in my pocket
Designer no abochi
Only we Dey ball pan ah low key
Girl em say we bad and boojiee
Say I want Money in my pocket
Designer no abochi
Only we Dey ball pan ah low key
Girl em say we bad and boojiee
Who be the one Wey block the shine
He never reach he's not my size
I serve a very bingi God oo
And if I stress he Dey my side

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Gilbert Dawsey

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Dollar Sign (feat. Phronesis) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Dollar Sign (feat. Phronesis) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6069209/Link+UP+Daddy/Dollar+Sign+%28feat.+Phronesis%29>.

    Missing lyrics by Link UP Daddy?

    Know any other songs by Link UP Daddy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Dollar Sign (feat. Phronesis)

    3
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Sia: "Come on, come on, turn the radio on. It's ______ night, and it won't be long".
    A Monday
    B Friday
    C Tuesday
    D Sunday

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Link UP Daddy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!