Gratitude (feat. J.Martins)
M-Plus Herbalist
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Too much love wey you give to me girl make I show you gratitude Even wen I no get money you no dey show me attitude Tinini tenene girl na so you dey make my heart dey beat Obianuju nwata jim norluo Ereke mami ahh mother of my sons and daughter Ereke mami ahh you be the bread for my butter Nne kekwanu nakupenda For my gold chain only you be the penda Nga bu your guard nga bu your defender Tell other guys make them stay for varanda If na to love I go love oh (Eeeh) Abena pass me the love oh (Eeeh) E sweet pass Ghana jollof oh (Eeeh) Famame oya give me the love oh (Eeeh) Take me as your man and take me as your bubu I no use charm I no use any voodoo Too much love you dey give me now don dey purge If I no kill this beat I swear Finidi Judge me Na your type I want to love Na your type I want to marry Girl na you dey give me joy Na my pikin wey you go carry Too much love wey you give to me girl make I show you gratitude Even wen I no get money you no dey show me attitude Tinini tenene girl na so you dey make my heart dey beat Obianuju nwata jim norluo Ereke mami ahh mother of my sons and daughter Ereke mami ahh you be the bread for my butter Nwayi oma Kedi ife nge melu gi eeh Ndaliti... Baby gwam ife nge melu gi Achalugo nwayi eeh Imazikwa ifanalu eeh Ego oyibo Baby gwam ife nge melu gi Ngwa my baby putanu norgbor eeh Putanu norgbor eeh Putanu norgbor eehh Ki gosi fa nafurum gi nanya My baby putanu norgbor eeh Putanu norgbor eeh Putanu norgbor eehh Ki gosi fa nafurum gi nanya Too much love wey you give to me girl make I show you gratitude Even wen I no get money you no dey show me attitude Tinini tenene girl na so you dey make my heart dey beat Obianuju nwata jim norluo Ereke mami ahh mother of my sons and daughter Ereke mami ahh you be the bread for my butter Girl I wanna see another you again Another you again Girl I wanna see another you again Again Oh, Ohhw Ohh Ohh Nwa di fine and afaya bu kwa Sarah Nyawa bu gala nyawa bu my lacasera And nbulu nelson Iga bu my mandela I dribble other guys for your sake maradona Money dey and I still gallant I go dey spoil your phone with plenty bank alert I go dey buy you gold 1000 carat We no go fight me and you no go throw carat My baby putanu norgbor eeh Putanu norgbor eeh Putanu norgbor eehh Ki gosi fa nafurum gi nanya Too much love wey you give to me girl make I show you gratitude Even wen I no get money you no dey show me attitude Tinini tenene girl na so you dey make my heart dey beat Obianuju nwata jim norluo Ereke mami ahh mother of my sons and daughter Ereke mami ahh you be the bread for my butter Ereke mami ahh mother of my sons and daughter Ereke mami ahh you be the bread for my butter Girl I wanna see another you again Another you again Girl I wanna see another you again Again Oh, Ohhw Ohh Ohh Brain On the Mix, Barbwire its M-Plus, J.Martins My baby putanu norgbor eeh Putanu norgbor eeh Putanu norgbor eehh Ki gosi fa nafurum gi nanya Ekene kelelem Chief Dr J.Martins onye nna. Thank you
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Gratitude (feat. J.Martins) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5955050/M-Plus+Herbalist/Gratitude+%28feat.+J.Martins%29>.
Discuss the Gratitude (feat. J.Martins) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In