oppolo
The Boo
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
AFROSELECTA Who bring you How do you exist How do you form Where do you come from Who born who you (cowleg on the mix) Bruv let's do this Ahhhh Gbo Oga Wetin Dey Wetin Dey Wetin Dey Ahhh They never see this type before Wetin OPPOLO Dey find for Bush(grrr gaw) Small kasala e go start to dey look (gaw gaw gaw gaw) Wetin OPPOLO Dey find for Bush (poo poooo) I go scatter dada when I run into you (dimdim didi dim) Wetin OPPOLO Dey find for (hey hey) OPPOLO wey no get ordinary knife oh (OPPOLO See ogbono) OPPOLO think say him wise oh(sii sii sii sii sii sii sii) OPPOLO won dey drag shoulder with men with a rifle No respect for thier life oh Oga Wetin Dey Wetin Dey (eh) Wetin Dey Wetin Dey (eh eh) Pop fam (who you) I hear Wetin you Wetin you Wetin you Wetin you Been cough Why so serious you get me (brrrrrrraaaayyy) When you see monkey wear canvas Then you know say yawa don gas Tell all my bros make them enter one trans (boooooooo) Cause today you go enter one chance fam (burn them) All of your niggas are bitches and biankas (jam jam jam) All of ma niggas are black ass (ogoli goligo) Tell the juvenile for the opp block better comport OPPOLO look in my face this nigga Dey massacre I go chop your father your grandfather (rraaayy) I hear Wetin you talk and na Wetin you talk Go carry you and your guys go hell fire (byam byam byam) You dey feel like you high like you Jameson Dey look into my cup of Hennessy Then I look you for face then you look me for face then I blow you you no con see anything (grrrrr) Oga Wetin Dey Wetin Dey Wetin Dey Wetin Dey For pot Gbo (who you) I hear Wetin you Wetin you Wetin you Wetin you Been plot (Gblii who Dey breath) Wof wof wof Sheffins quaffings (eh) Samurai Jackson (eh eh) I carry men wey Dey bend things (brrrrrraaayyy) Joker Zazzu smokey Bubu ga shege been carrying sticks (eh)(bidi bop bop) But bismilai I'm good (eh eh) Heard the opp boys said them carrying tools (brrrrrrr heyyyy) Tella man them brought them too Ama long gun dealer In this my ends you dont freind with me it a jinx so bitter (shoot them) Comport the government Erase them shooters,(unkulu in the party) Unending skang with the bad land clippers(grr byam grr byam) Fifty seconds what reduce the bomb by thirty Better stop wasting seconds (welcome to the party) (burn them) Black out when the thing do ding Ama shovel you down man in 4 seconds (its boogie in the party) Oga Wetin Dey Wetin Dey Wetin Dey Wetin Dey Sup Gbili eh (who you) Abi Wetin you Wetin you Wetin you Wetin you Been chop They never see this type Wetin OPPOLO Dey find for Bush(grrr gaw) Small kasala e go start to dey look (gaw gaw gaw gaw) Wetin OPPOLO Dey find for Bush (poo poooo)(kil them) I go scatter dada when I run into you (dimdim didi dim) Wetin OPPOLO Dey find for (hey hey)(kil them) OPPOLO wey no get ordinary knife oh (OPPOLO See ogbono) OPPOLO think say him wise oh (sii sii sii sii sii sii) OPPOLO won dey drag shoulder with men with a rifle(shoot them) No respect for thier life oh Oboy Wetin Dey Wetin Dey (eh) Wetin Dey Wetin Dey (eh eh) Obstruct (brrrrrrr) who you I hear wetin you Wetin you Wetin you Wetin you (eh eh) Construct (grrr gaw) Who Dey breath Thas why I no Dey f*ck with a juvenile Gbege fit to sup for the juvenile Owo fit to blow for the juvenile Yawa fit to gas for the juvenile Heh leh leh Oligo goligo Jim Jim Jim Oligo goligo jam jam jam Oligo goligo Jim Jim Jim Oligo goligo jam jam jam (they never see this type before) AFROSELECTA Hmmm Jim Jim Jim (obo bolo) Hmmm jam jam jam Hmmm Jim Jim Jim (obo bolo) Hmmm jam jam jam
Struggling with oppolo? Become a better singer in 30 days with these videos!
Written by: eneojo aminu daniel joseph obaka
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"oppolo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5920646/The+Boo/oppolo>.
Discuss the oppolo Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In